Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
WORKING for a living is overrated
10 Kommentare

Dr Crazevor 1 Jahr
Watch full video

LEEvor 1 Jahr
Them say e useless, he said I've hit my target 🤣

BriXsvor 1 Jahr
Buchi wisdom na from back e dey start from 🤣😂🤣😂🤣

Mr Obi. . .vor 1 Jahr
We still never understand all the things Mr Paul talk for this show. You go carry Obus come 🤣😂🤣😂 Abeg bring prosper of My Flatmates next

Dan Scott(Son of Grace)vor 1 Jahr
Omo Buchi doesn’t get enough Credit I swear Buchi is so so underrated I swear First time watching this Show and it’s because of Buchi…. 🤣🤣🤣

Obong✊🏽🇳🇬vor 1 Jahr
You dey whine Obus 😂 Person wey frustrate the whole flatmates, you saw the real crazy. We need to reach Okpaka fr.

mekkadonvor 1 Jahr
Goan ask around, you go need therapy session after this session.

OlUwAsUChI kAMhiNI iKavor 1 Jahr
"if they now finally know ,they will leave me alone"

salvage_responsevor 1 Jahr
He has hit his target

Adevor 1 Jahr
After that Session I’m very sure you self go need therapy now 😂😂😂



