Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
World Cup please favor me😭🙏🏽
Комментарии: 72

I like as no be only me Korea break heart

It well😞

It's coming home

Wetyn South Korea don cut😭

Mexico and South Korea don ruin everybody

I Dey try sleep since,d werey nr gree come😭

Mexico and South Korea. Ogun kill them for me oooo

Oboi d pain never still clear from my eye😭

Mexico V Korea don fucked the ticket up

Na so God won take send them home😭

E has cutted

Guy no add to ds anger😠

🤧😎💔🤲🤲 abeg oo 😂💔

Mexico n Korea don happen

Mehn we nr go again oh😞

Painful 😣

Bruh! Mutuals?

Mutuals guy?

Bro any new odds?

Yes

Please share 🙏

W71BQQ

This world cup get as e be for real. All promising tickets has been destroyed. 💔

Aswear😞, mutuals?

😭😭 Mexico done cut am

Nah so God to take cut them home😞 mutual?

Sorry bro 🇲🇽

I hear fam😞 mutuals?

Mexico vs Korea don spoil am

Nah so God go take spoil their life😭

Mexico 💔

Till can’t believe this😞 mutual?

I don develop big hate for dem

Cut

Omo😞

Universe took U-turn from Mexico 😅😅

Still in shock bruh!😂😭

Bet again

I nr do again😭

Send code joor

Which code?😠 mutual?

Shitt!!! Mexico don mess this ticket up

Omo e nr easy oh,mutual?

Bro send me code pls

Guy u nr Dey online since?😒 mutual?

W go enter

No sir😞 mutual?

Followed

Maxico no do over I.5

Money them nr get,goal them nr fit score😭

Mexico put me for sleepless night 💔

Bruh make God help me take South Korea coach first😭💔

Omo sorry brother,e pain me gan Before the Mexico game how much was the cash out with 70naira??

It was 40k o😞

Why you no drop code 😭

@only1papichul0 South Korea don take am😭💔

😭

Nice one

As how😒? Mutual?

Yeah

Send code

Mexico spoil it bro

Bruh d pain!😭 mutuals?

What did Mexico show you? Lol

Pepper😞 mutual?

E go come

Bursted 😝

U are not nice😞,mutual?

U for hide am now e don spoil

Nah me fuck up😩 mutual?

Sure

Omo you don win already broooooooo!!!
