Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Worth the wait, I promise 🤞🏾

112,633 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Centy
Centyvor 3 Monaten

You be OG oh, no accept disrespect from all this young stars o

Profilbild von __ik.official
__ik.officialvor 3 Monaten

@yobofgs Omo that collab on Oriade is going to be insane !

Profilbild von Pamilerin Olayiwola
Pamilerin Olayiwolavor 3 Monaten

No worry, I still dey use all these ones hold body, till you go come tell me the reason why you no release new song since, it been over 10month now if I'm not mistaken

Profilbild von Forane
Foranevor 3 Monaten

Idolo You too suffer me but I don forgive you sha

Profilbild von HONEY🍯🇺🇸
HONEY🍯🇺🇸vor 3 Monaten

@Aareof30bg I’m ready

Profilbild von PROSP3R
PROSP3Rvor 3 Monaten

Like say you get choice, me wey you don starve since

Profilbild von Bab_TblaQ
Bab_TblaQvor 3 Monaten

i talk am 🌝sey you look like Grandtheft seh 😂 egbon nla

Profilbild von mrogers🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿
mrogers🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿vor 3 Monaten

Instead make you drop album you wan drop documentary

Profilbild von Grace Ogamba
Grace Ogambavor 3 Monaten

Make I no sha catch you for road I go too beat you

Profilbild von Wizkid🥶
Wizkid🥶vor 3 Monaten

I’ve really missed you boboyi❤️

Profilbild von Okikiola
Okikiolavor 3 Monaten

Way to go.🔥❤️

Profilbild von 𝓐²³
𝓐²³vor 3 Monaten

y’all has annoyed the mayor of lagos, let’s fckn go.

Profilbild von Banky
Bankyvor 3 Monaten

You dey craze chop your song stingy somebody you and Fireboy make una chop una song

Profilbild von Badboy Rubee
Badboy Rubeevor 3 Monaten

We don move on oo You no be Jesus wea we go dey wait for

Profilbild von 🧸
🧸vor 3 Monaten

we are sat for youuu

Profilbild von Hibee 🤧
Hibee 🤧vor 3 Monaten

@blaccmajek Mayorkun finally cooking. We waiting.

Profilbild von Mr FEMO
Mr FEMOvor 3 Monaten

LFG!🔥🚨

Profilbild von Mon Chere
Mon Cherevor 3 Monaten

Anticipating

Profilbild von Great Perry
Great Perryvor 3 Monaten

@deola_queen There

Profilbild von NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽
NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽vor 3 Monaten

@_ikofficial Mayor of Lagos 😎

Profilbild von victor🪖
victor🪖vor 3 Monaten

New cyber truck owner 😝❤️🙌

Profilbild von Mayor
Mayorvor 3 Monaten

We believe🔥❤️

Profilbild von Human.
Human.vor 3 Monaten

O DE PADA!!! my GOAT💪🏾🤩

Profilbild von Jindulife
Jindulifevor 3 Monaten

You need to tell us why you haven’t released music for the past 1year

Profilbild von ayo•
ayo•vor 3 Monaten

i’m sattttt

Profilbild von Wizkid🥶
Wizkid🥶vor 3 Monaten

I’m your oldest fan on this platform no worry

Profilbild von Favour right Cynthia 🍀🍀🍀
Favour right Cynthia 🍀🍀🍀vor 3 Monaten

You were pregnant right?

Profilbild von Chibuzor 🃏
Chibuzor 🃏vor 3 Monaten

Bunch of local content creators 🤧

Profilbild von 🕊️1805🕊️
🕊️1805🕊️vor 3 Monaten

Omo iya eleko give us the gbedu.🔥

Profilbild von ABOKI HQ
ABOKI HQvor 3 Monaten

Omo you don really stress me shaaaa

Profilbild von Tycoone30BG
Tycoone30BGvor 3 Monaten

Let’s go!!

Profilbild von Olz💜 🎊🎉
Olz💜 🎊🎉vor 3 Monaten

@davidowarrior_ Of Lagos!

Profilbild von Loveth ✨🦹
Loveth ✨🦹vor 3 Monaten

I like your moustache

Profilbild von Nexus Tech
Nexus Techvor 3 Monaten

God go punish you o

Profilbild von Human.
Human.vor 3 Monaten

new gbedu OTW!!

Ähnliche Videos