Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Worth the wait, I promise 🤞🏾

112,341 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Centy
Centyvor 1 Monat

You be OG oh, no accept disrespect from all this young stars o

Profilbild von __ik.official
__ik.officialvor 1 Monat

@yobofgs Omo that collab on Oriade is going to be insane !

Profilbild von Pamilerin Olayiwola
Pamilerin Olayiwolavor 1 Monat

No worry, I still dey use all these ones hold body, till you go come tell me the reason why you no release new song since, it been over 10month now if I'm not mistaken

Profilbild von Forane
Foranevor 1 Monat

Idolo You too suffer me but I don forgive you sha

Profilbild von HONEY🍯🇺🇸
HONEY🍯🇺🇸vor 1 Monat

@Aareof30bg I’m ready

Profilbild von PROSP3R
PROSP3Rvor 1 Monat

Like say you get choice, me wey you don starve since

Profilbild von Bab_TblaQ
Bab_TblaQvor 1 Monat

i talk am 🌝sey you look like Grandtheft seh 😂 egbon nla

Profilbild von mrogers🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿
mrogers🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿vor 1 Monat

Instead make you drop album you wan drop documentary

Profilbild von Grace Ogamba
Grace Ogambavor 1 Monat

Make I no sha catch you for road I go too beat you

Profilbild von Wizkid🥶
Wizkid🥶vor 1 Monat

I’ve really missed you boboyi❤️

Profilbild von Okikiola
Okikiolavor 1 Monat

Way to go.🔥❤️

Profilbild von 𝓐²³
𝓐²³vor 1 Monat

y’all has annoyed the mayor of lagos, let’s fckn go.

Profilbild von Banky
Bankyvor 1 Monat

You dey craze chop your song stingy somebody you and Fireboy make una chop una song

Profilbild von Badboy Rubee
Badboy Rubeevor 1 Monat

We don move on oo You no be Jesus wea we go dey wait for

Profilbild von 🧸
🧸vor 1 Monat

we are sat for youuu

Profilbild von Hibee 🤧
Hibee 🤧vor 1 Monat

@blaccmajek Mayorkun finally cooking. We waiting.

Profilbild von Mr FEMO
Mr FEMOvor 1 Monat

LFG!🔥🚨

Profilbild von Mon Chere
Mon Cherevor 1 Monat

Anticipating

Profilbild von Great Perry
Great Perryvor 1 Monat

@deola_queen There

Profilbild von NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽
NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽vor 1 Monat

@_ikofficial Mayor of Lagos 😎

Profilbild von victor🪖
victor🪖vor 1 Monat

New cyber truck owner 😝❤️🙌

Profilbild von Mayor
Mayorvor 1 Monat

We believe🔥❤️

Profilbild von Human.
Human.vor 1 Monat

O DE PADA!!! my GOAT💪🏾🤩

Profilbild von Jindulife
Jindulifevor 1 Monat

You need to tell us why you haven’t released music for the past 1year

Profilbild von ayo•
ayo•vor 1 Monat

i’m sattttt

Profilbild von Wizkid🥶
Wizkid🥶vor 1 Monat

I’m your oldest fan on this platform no worry

Profilbild von Favour right Cynthia 🍀🍀🍀
Favour right Cynthia 🍀🍀🍀vor 1 Monat

You were pregnant right?

Profilbild von Chibuzor 🃏
Chibuzor 🃏vor 1 Monat

Bunch of local content creators 🤧

Profilbild von 🕊️1805🕊️
🕊️1805🕊️vor 1 Monat

Omo iya eleko give us the gbedu.🔥

Profilbild von ABOKI HQ
ABOKI HQvor 1 Monat

Omo you don really stress me shaaaa

Profilbild von Tycoone30BG
Tycoone30BGvor 1 Monat

Let’s go!!

Profilbild von Olz💜 🎊🎉
Olz💜 🎊🎉vor 1 Monat

@davidowarrior_ Of Lagos!

Profilbild von Loveth ✨🦹
Loveth ✨🦹vor 1 Monat

I like your moustache

Profilbild von Nexus Tech
Nexus Techvor 1 Monat

God go punish you o

Profilbild von Human.
Human.vor 1 Monat

new gbedu OTW!!

Ähnliche Videos