Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Worth the wait, I promise 🤞🏾
112,341 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

You be OG oh, no accept disrespect from all this young stars o

@yobofgs Omo that collab on Oriade is going to be insane !

No worry, I still dey use all these ones hold body, till you go come tell me the reason why you no release new song since, it been over 10month now if I'm not mistaken

Idolo You too suffer me but I don forgive you sha

@Aareof30bg I’m ready

Like say you get choice, me wey you don starve since

i talk am 🌝sey you look like Grandtheft seh 😂 egbon nla

Instead make you drop album you wan drop documentary

Make I no sha catch you for road I go too beat you

I’ve really missed you boboyi❤️

Way to go.🔥❤️

y’all has annoyed the mayor of lagos, let’s fckn go.

You dey craze chop your song stingy somebody you and Fireboy make una chop una song

We don move on oo You no be Jesus wea we go dey wait for

we are sat for youuu

@blaccmajek Mayorkun finally cooking. We waiting.

LFG!🔥🚨

Anticipating

@deola_queen There

@_ikofficial Mayor of Lagos 😎

New cyber truck owner 😝❤️🙌

We believe🔥❤️

O DE PADA!!! my GOAT💪🏾🤩

You need to tell us why you haven’t released music for the past 1year

i’m sattttt

I’m your oldest fan on this platform no worry

You were pregnant right?

Bunch of local content creators 🤧

Omo iya eleko give us the gbedu.🔥

Omo you don really stress me shaaaa

Let’s go!!

@davidowarrior_ Of Lagos!

I like your moustache

God go punish you o

new gbedu OTW!!
