Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Would you pay 14k to drink garri?
1,133,274 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

After paying 14k, I’ll still mix it myself? I no gree o, they’ll feed me

Would you like to join Chiitan in the Avengers?

Sachet milk? Must be a joke sha 😂😂

14k for garri? How do y’all wanna convince Tinubu that everything is not well?

We dey complain of NYSC, unah dey sell garri 14k!! a whole 14K!! 😡

Garri 500, milk less than 250, sugar #50, ice block I have in my freezer, bottle water 250 ground nut 200 abeg na how e take reach 14k

It came with fish and Pomo I can pay no wahala

garri 14k and you give me sachet milk?

1 peak milk? Not even proper liquid milk or enough milk I no see the fish o

This na dey reason FG no really send us.....14k for garri something wey go I use highest 600 run

You guys empower nonsense I'm sorry
Ähnliche Videos
Garri under a microscope 😲 Will you still drink garri?
YabaLeftOnline
482,185 Aufrufe • vor 11 Monaten
Garri Bolognese, would you eat this or pass? 🎥thefoodnetworkng_
Big Chi
11,356 Aufrufe • vor 6 Monaten
Sensitive content
Shank gave Lil Wayne's daughter, Reginae Carter garri to drink and she vomited it 😂😭
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
1,175,927 Aufrufe • vor 1 Jahr
