正在加载视频...
视频加载失败
Would you want to try this too?🤣🤣
104,057 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)
28 条评论

Omo I not fit risk myself 😎😁

@GibsonA001 This are type of risk I will never make no matter what Me wey never enter Paris before make I come risk my life for a pic

If him no see milk him go manage the head

Daniel in the Tigers Den Risky Birthday Count me out

This is very risky

His village people are not active, na why 😁

Dangerous attack

I wish I can but I’m not sure about my feeling when it happens 😀

Una go just dey begin dey tempt Satan

Wuna dey play oo

I can't even trust bingo talkless of.....🤣

Imagine the guy holding the milk mistakenly fell down.....Village say mistakenly 😄😄🫵🏾

Na small he remain, that picture for turn obit**ry use if say the tiger swallow your head ni 🤣🤣🤣

If @DanielRegha tries it, I will also try it 😂

Until 1 day😁🤷♂️

So African men don Dey follow do this king rough play?

I no fit try this ooo

I go try am na, ppl wey dey do am no get two head

Omo imagine say devil just pulled some stunts just imagine oo 🤧

Death de hungry am

If he no see milk 🥛 na ur head straight up ooh.. ☹️ una go just de tempt devil

No, thanks

This is a very risk play. I no do ooh

Once it looks down, he's gone

En go just chop the head asap

No. Not in any universe. There are better ways to celebrate my birthday. I can't turn it into my death day.

never will I try that.

No thanks
相关视频
🤣Clipped this for you — Try not to fangirl too hard Britta | NoSoup4Knowles.
Travis
49,218 次观看 • 6 个月前
