Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
would your siblings be proud? ๐๐๐
486,203 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

I went to this same shoprite yesterday o I no see you, bruh dey publicise when you wan come so that person go fit wait for you na ๐ญ

The brother after eating 5 indomie at once ๐

Omo but why that guy Dey run pass his sister, e Dey pity asherkine Abi wetin๐

you stopped her right on time. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Omo they tried joor๐คฃ๐คฃ๐คฃ That foodstuffs can last 3 months ๐ญ

@Marykrasi I don assume position

@asher_kine abeg nah me be their last sibling, dem forget me for house๐ญ๐ญ

The day I go jam you nah 20 bags of rice be my own target Or 4 plasma tv

ShopRite lekkiโ Monday โ Go with my brother wey de hear wordโ Wear shortsโ Wear sandalsโ Do didiโ

God will continue to bless you ๐
