正在加载视频...
视频加载失败
would your siblings be proud? 😂😂😂
487,409 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

S😳F🌱2 年前
I went to this same shoprite yesterday o I no see you, bruh dey publicise when you wan come so that person go fit wait for you na 😭

Iampelumi 🇨🇦2 年前
The brother after eating 5 indomie at once 😂

Georgebabs📸2 年前
Omo but why that guy Dey run pass his sister, e Dey pity asherkine Abi wetin😂

judeThe1st2 年前
you stopped her right on time. 🤣🤣🤣

Mrs Zanga 🔥❣️2 年前
Omo they tried joor🤣🤣🤣 That foodstuffs can last 3 months 😭

Miss.ayo.artss2 年前
@Marykrasi I don assume position

oyindamola✞2 年前
@asher_kine abeg nah me be their last sibling, dem forget me for house😭😭

𝓑𝓲𝓫𝓲𝓻𝓮 🍓🇨🇭2 年前
The day I go jam you nah 20 bags of rice be my own target Or 4 plasma tv

GUINEAFOWL-BY-AMORI2 年前
ShopRite lekki✅ Monday ✅ Go with my brother wey de hear word✅ Wear shorts✅ Wear sandals✅ Do didi✅

ANGRYPUNTER🏀2 年前
God will continue to bless you 🙏
