正在加载视频...
视频加载失败
Wow, and she's still beautiful even with the beards 😊
598,403 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
32 条评论

This life no balance, me dey buy bear oil so that I can grow some bear. This girl now no need bear but she get am plenty 🤣

It’s a hormonal imbalance, health condition

Lgibiti people right now.

What is this

I no go talk wetin deyy my mind 😂😂😂

Not her fault, for people who likes judging

Senior man

I just knew even before you she said said it that way she was either from Anambra or Imo state

Tribalisimo Thursday 😂😂😂😂

Dey play !! Which kain yeye beautiful. You fit put am for house as your wife?? Na people wey dey compare themselves with yoruba women be this ?? Tueh on ojukwu's grave

How many boyfriends you wan get before? With your beer beer, how many boys go want you?

The more I try to use woman eyes look her, the more I’m see a man

I think this has to do with producing male hormones.

Me after one round

Lover her confidence

You can’t just do without twitter 😂 if you want to commit suicide tomorrow open twitter today and you’ll miraculously change your mind by yourself 😂😂😂 wiskolo wiska 😂😂

This one na senior brahh

Beauty wetin? 🤣🤣🤣🤣

And e get my Niggas wey de pray for beards

I know her i dey see her everyday for Odili Road, PH 🤣🤣 The gal beards no be here her sister too same thing

This girl will have high libido performance and it will be hard to conceive as she has too much masculine hormones

Lol@ na only God fit do this one

Na woman be that 🙄🙄😳😳

@the_smallie

And I dey here dey maintain this small one God give me, yet nothing dey add.

The way people will be asking her questions every time ehn

Awww

Na so I see one girl wey get moustache, Make una dey barbe am nau

Please patronize me @ogesfruitjuice We make fresh fruit salads 🥗 everyday and fruit juice and Tigernut drinks we also do delivery 09069979655 ajah lagos

My trust issues won’t allow me be in the same space with this girl 🤣🤣🤣 Cos I’ll always see her as a guy 🤣🤣🤣🤣

No look far , she fit hair for chest. How I go date she-man!!

same vibes
相关视频
Sensitive content
Verdant Wetlands confirmed that MC has uniform kink. She's aroused everytime Caleb is back from the fleet with uniform on. And even after a year reunited with him, she's still thinking about the interrogation he did to her. She's so me fr.🤣🤣
Jan is Caleb's
95,423 次观看 • 2 个月前
Sensitive content
she's even more beautiful in person omg
ً
50,465 次观看 • 8 天前
