正在加载视频...
视频加载失败
Wow, Pastor turns water into wine
10 条评论

May Jay ❤️2 年前
Religious people too mumu henn Dem dey do Chemistry practical for their face, dem dey shout 😭

Tunny🔥2 年前
Dem suppose wipe this man and those people wey dey shout oraimo cord for neck🤣🤣🤣

Mr Ok2 年前
Pastor why you Dey shake am na 😂😂😂

BREAKOUT gOD2 年前
🤦🏽♂️ Mentally subjugated ones sheepishly screaming

O.B.I.N.N.A.E 🇳🇬 🇺🇸2 年前
Werey put coloring inside bottle dey shake am say him turn water to wine…. Oloriburuku scammer

SIR CHUCHO🎖️🇳🇬🇺🇸2 年前
Is it Alcoholic wine?

Oyekunle2 年前
Nah eve deh inside 😂😂 why he deh shake am

MiDJourney2 年前
Side Quest: Pastor performs alchemy 😂😂

AgbakaEye 🇳🇬2 年前
Wetin our eyes nor go see

Christopher Monday2 年前
That is the power of God at work
