Loading video...
Video Failed to Load
Wow see Goal! ๐ฒ๐
383,330 views โข 7 months ago โขvia X (Twitter)
36 Comments

My friend small brother ๐ I wan go laugh am ๐๐

Heโs tired already ๐

But I need to laugh am ๐

@Adegbenro1400 That right cut

This one na less when I still dey ball I miss football man ๐ญ

Every kids mentor

That ref na bad person.

Na the wey the baller cลฉศ the last defender dey muzz am ๐ญ๐

E no sabi, e suppose still cรปศ that last guy again

Siu is the greatest celebration ever,only knee slide comes close

This country is an haven for talents, all we need is support.

See as dem use that guy sweep ground ๐คฃ๐คฃ

Village ball is goated

These boys go win Liverpool

@DavidPattt Person go come tomorrow talk say Beyoncรฉ big pass CR7

NFF NO GO SEE THIS GUY OOO

Skiing by force

look at the ref ๐ญ๐ญ๐ญ

Itโs always a Siuuuuu celebration Influence ๐ฏ

If this boy continues like this, he's a superstar. Only 2% will do that final cut-in and follow up with a quick touch to get on goal. Fast and Quick feet.

Why the ref dey laugh nah ๐๐๐

See how referee Dey laugh

Great build up, team effort, and good goal. The Referee laughed

This goal too sweet ๐๐

When osihmen talk say some people wey dey here good pass am na now I just believe

That referee is so unprofessional ๐๐

Is the Siuuuu for me ๐

That guy na good player

You still think Messi is the best player in the world ?

@victorosimhen9 Hwva u no go carry this boy?! Letโs retweet till victor sees this

The referee sef don laugh ๐ taya

Abeg, wetin their referee wear first No tell me say na im wear that T shirt and trouser oo

The referee is partisan, why did he laugh like that? ๐๐๐๐๐๐

That person where them cut from there almost meet God

The referee sef put hand for head ๐๐๐

These blue guys sabi ball ooo This is beautiful See goal ๐ฅ




