正在加载视频...
视频加载失败
Wow see Goal! 😲👏
383,330 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)
36 条评论

My friend small brother 😂 I wan go laugh am 😂😂

He’s tired already 😂

But I need to laugh am 😂

@Adegbenro1400 That right cut

This one na less when I still dey ball I miss football man 😭

Every kids mentor

That ref na bad person.

Na the wey the baller cũț the last defender dey muzz am 😭😂

E no sabi, e suppose still cûț that last guy again

Siu is the greatest celebration ever,only knee slide comes close

This country is an haven for talents, all we need is support.

See as dem use that guy sweep ground 🤣🤣

Village ball is goated

These boys go win Liverpool

@DavidPattt Person go come tomorrow talk say Beyoncé big pass CR7

NFF NO GO SEE THIS GUY OOO

Skiing by force

look at the ref 😭😭😭

It’s always a Siuuuuu celebration Influence 💯

If this boy continues like this, he's a superstar. Only 2% will do that final cut-in and follow up with a quick touch to get on goal. Fast and Quick feet.

Why the ref dey laugh nah 💔😂😂

See how referee Dey laugh

Great build up, team effort, and good goal. The Referee laughed

This goal too sweet 😂😂

When osihmen talk say some people wey dey here good pass am na now I just believe

That referee is so unprofessional 😂😂

Is the Siuuuu for me 😅

That guy na good player

You still think Messi is the best player in the world ?

@victorosimhen9 Hwva u no go carry this boy?! Let’s retweet till victor sees this

The referee sef don laugh 😂 taya

Abeg, wetin their referee wear first No tell me say na im wear that T shirt and trouser oo

The referee is partisan, why did he laugh like that? 😏😏😏😁😁😁

That person where them cut from there almost meet God

The referee sef put hand for head 😂😂😂

These blue guys sabi ball ooo This is beautiful See goal 🥅




