Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wow, talent Dey sha 😳
240,789 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Paxword1 yıl önce
Only a fool can believe this lol 😂

Cruise-lord 👑1 yıl önce
😂😂😂😂

Senator Obi1 yıl önce
Na lie jare. Why not show us the full body when opening the drink and pouring it.

omotunde😍1 yıl önce
With my little data I dey manage fa🥲

Solar Heavy1 yıl önce
got a min for a new song?

WEALTH1 yıl önce
Make she go use the talent build house

New Cat 🤎1 yıl önce
That’s definitely a hand ✋🏽 at the end

The_Reflector's_Hub1 yıl önce
Great talent

Uncommon ×͜×1 yıl önce
If I use the anger of weytin Nigerians dey pass through for this economy slap this one 😤

𝐲𝐞𝐳𝐞𝐞𝐝☔️1 yıl önce
God will waste your time Fyn girl

John Gabriel1 yıl önce
you wey post am sef don fall my hand 😂
