Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Wssssss! 15M for the best dance routine💰

999,862 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Creative DMD Arts
Creative DMD Artsvor 3 Monaten

Good evening | Young John 🎵✨

Profilbild von 阿杜诺拉 🥰🥰
阿杜诺拉 🥰🥰vor 3 Monaten

Pop boys right now

Profilbild von MDP
MDPvor 3 Monaten

When una don see say una song no too bam Una go con use challenge push am down our throat Same thing wey Rema do with Kelebu Tactics ni gbogbo w

Profilbild von CarNa the BhadGuy😉❤️🇨🇦
CarNa the BhadGuy😉❤️🇨🇦vor 3 Monaten

Have you seen my cover to your banger?? @YoungJonn 🙌🏻

Profilbild von Paul
Paulvor 3 Monaten

I did it for love 😘 the song dey move well well 🕺💃🕺

Profilbild von ICEE Of cali 🐦‍⬛🦀
ICEE Of cali 🐦‍⬛🦀vor 3 Monaten

This ain’t it bro, Go learn from your oga SEYI VIBEZ👍

Profilbild von Emeka Obinna
Emeka Obinnavor 3 Monaten

Omo no wonder the price reach like this cause this one is not danceable 🤣😫😫, what is there to dance 😂, infact the song no sweet at all abeg 😫🤣.

Profilbild von ABISCO
ABISCOvor 3 Monaten

Mogbe 15M Time to remember all my primary school dancing 💃😭

Profilbild von King ShinFu 🥷🐉🤴
King ShinFu 🥷🐉🤴vor 3 Monaten

I hear 15 Mitters. Maka go shine my shoes 👞 😂😆

Profilbild von ASSURANCE🪶
ASSURANCE🪶vor 3 Monaten

Young Jonn for this big 2026 ba it you still day drop thing king hit song Baba you don go.🤯🔥🔥🔥🔥

Profilbild von HAIER😡😂
HAIER😡😂vor 3 Monaten

Go give ur family

Profilbild von Larry ✨😇
Larry ✨😇vor 3 Monaten

Baba mi shey u get 100k wey u no dey use again?

Profilbild von Kazola..🤗🇳🇬
Kazola..🤗🇳🇬vor 3 Monaten

Hope say the ₦15m no be Audio

Profilbild von Deity_027🌬️🧌
Deity_027🌬️🧌vor 3 Monaten

@Dennisk1919 3000 dance videos.. you go carry 15m give one person the remaining 2,999 wetin go do them ?

Profilbild von VICTONY
VICTONYvor 3 Monaten

Big big boys in Nigeria right now 🦅🦅

Profilbild von Addams
Addamsvor 3 Monaten

I for join but I no sabi tear steps I'll watch from the sidelines tho

Profilbild von Lamidi
Lamidivor 3 Monaten

@Giran01 Make I dey disgrace my self because of 15million

Profilbild von LIVING_LEGEND60 🐐
LIVING_LEGEND60 🐐vor 3 Monaten

Jiggy jiggy jiggy

Profilbild von fowo🪄
fowo🪄vor 3 Monaten

Jiggy!!!

Profilbild von Øjǒ Čřüǐšë
Øjǒ Čřüǐšëvor 3 Monaten

Mentor send am to my opay make i pay the winner 😂😭💔

Profilbild von Jiggy_Mayor
Jiggy_Mayorvor 3 Monaten

I no sabi dance my Idolo.. press me 1 meter. Make I see front ! 🥲

Profilbild von Afrika
Afrikavor 3 Monaten

another afro-tr@sh fl0p, young-gba fell off; no hit, no tour... siri play olodo uprising by Dammy Krane

Profilbild von Melor Media 📺 🪖$
Melor Media 📺 🪖$vor 3 Monaten

See my body shining, I dey expect one big money when e enter you no go hear nothing, poor man pikin dey see something so anywhere the m$ney dey involve me i dey carry my body like elumelu

Profilbild von Machala 🦅
Machala 🦅vor 3 Monaten

Wwws in the chart 🔥🔥

Profilbild von Kingjuno
Kingjunovor 3 Monaten

Ready John

Profilbild von Izify
Izifyvor 3 Monaten

Dis one no sweet me at all. Go sing another one.

Profilbild von wizkidious
wizkidiousvor 3 Monaten

Olamide’s badoo way of announcing a track produced by young Jon now youngjonn is using that on himself 🤣🤣

Profilbild von El Believe 💯
El Believe 💯vor 3 Monaten

You when no guide, where u go see 15m give person.

Profilbild von BATIFEORI 10
BATIFEORI 10vor 3 Monaten

Jiggy na carter dance go fit this song aje . But the dance to mumu 😂😂😂

Profilbild von shemii2030
shemii2030vor 3 Monaten

I swr jiggy no ever get bad hit 🔥 man take ur 🌹 ❤️

Profilbild von E for Eddie🐘
E for Eddie🐘vor 3 Monaten

I no sabi dance o but 15M steps go cry

Profilbild von 1DON LARRY
1DON LARRYvor 3 Monaten

W’s 🔥🔥🔥

Profilbild von #🚀💯
#🚀💯vor 3 Monaten

Biggest of them all. I hope say you don finally buy the hux for Miami

Profilbild von Jorsh
Jorshvor 3 Monaten

Young Jonn the producer! Abi no be you again? 😄 Your gbedu just Dey hit back to back

Ähnliche Videos

$15M max win on Degen Lab deserves One Dance 💰
0:54

Sensitive content

$15M max win on Degen Lab deserves One Dance 💰

Stake.com

152,048 Aufrufe • vor 3 Monaten