ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Wtf did I just watch? Wait for it๐ญ
727,885 ๆฌก่ง็ โข 11 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
38 ๆก่ฏ่ฎบ

Yansh wey dey collapse building

๐๐

Guess Iโm done scrolling for today cause Wetin be this guy ๐๐๐

๐๐

๐๐๐

she just dey shake her body everything dey shake mahnn ๐ญ๐

๐๐๐

How she take Dey see her size of cloth for market?

Co ask๐

Yansh wey dey cause earth quake Gbewa

Omo na this kain party I dey like

Werey๐๐

Ai whyy??? ๐๐๐ญ

This one pant go be like duvet ๐๐ญ Basically :

but which kind yansh be this?๐ญ

Cameraman go always survive everytime and anything ๐๐

Nothing person go tell me, na @babarex come up with this idea.

Na here Dem dey see nosa rex

Still wondering how she passed though that door

Ah! Yansh don dey reach leg now? Iโm amazed ๐๐๐

Na the kind party I dey find be this

She didnโt even have to do too much ๐๐

๐๐ladu

My friend will conquer that yansh. Thatโs his spec! ๐คฃ๐คฃ๐ญ๐ญ

Omo na real earth quake ๐ How she Dey get clothes her size Im asking for a friend ๐คฒ

Lmao this Rex guy

I just know say na Nosa Rex idea be this ๐

If Baba Rex no Dey there them never complete ๐

๐ญ๐ญ๐น๐น๐น

I see frog in slow motion ๐๐ซฃ

Wetin be dis ๐คฃ๐คฃ

Nyash wey be 7.2 Magnitude

I like her dance move sha.๐๐๐ญ

@FutballUhd

Omo which kind shapeless nonesense be this??

Last man standing - Cameraman๐ญ๐ ๐ ๐

This one no be water yansh Na Tsunami ๐ yansh be this ๐ญ๐ญ

๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃSee that Rex guy he must dey present!
