Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
wtf is that song 😭😭😭
250,728 просмотров • 22 часов назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

You’re not familiar ?

this guy actually dey drop songs. me i think say na skit o 😭

@Somadinaa_ No talk down on Octoberich again

@Somadinaa_ i’m so sorry 😭

Wait, red app trading na sporty bet?😭

yesss 😭😭😭

😂😂😂😂😂😭😭😭😭 Nigerians mennn make our government good best country in the world 😂😂😂😂😭

😉

The fact that I understand this means I have had too much internet. Abeg is he trying to say he lost 200 naira to sporty bet and the heard they caught a thief that stole 1000 naira ?!

“How do you know I am Igbo?!” 😂😂

You won achieve 2 Nnamdi Azikiwe for this Tinibu era? Omo you get mind ooo

May our government just fix up give us better life man, were the best country in the world

😂😂😂😂 wetin I dey hear like this sef

i been no know say he dey actually release songs 😭😭

so na artiste me sef no know I think say na content creator

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

@akachigabriel1 😂😂😂

@akachigabriel1 😭

Understandable

Make person run me two Nnamdi azikiwe for breakfast 😭😭😭

Lowkey the song be sounding like nursery rhymes,no disrespect though ,Fawwk wetin you dey talmbout

For real?

Red app trading 😭😭😭

@0ctobersrich 😂😂😂

Are you an analyst

So this guy still dey do content😂😂

This guy good o 🕺

@NathanielBlaq25 this guy resemble Cumi

@Tochi__Azubuike come explain give me guy!

His best one yet

Fawwwwwk

@VLukasso 😅💔

🤣🤣😂😂😂 I no go comot this app anytime soon
