ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
WTF is this??๐๐๐
47 ๆก่ฏ่ฎบ

@okrika25 Make e be like say them no warn una

@okrika25 ๐๐๐

Ipswich to score 0.5 ๐๐คฃ E certain diee

๐๐๐

When was this video made? Omg my Manchester United itโs well ๐ฅฒ๐๐๐

We've been shit for a while

Its not just for a while oh my dear, weโve been shit for more than 4 seasons now. ๐๐๐๐

@PamelaNjoku2 Oh honey, we have been shit for 13.

@PamelaNjoku2 Yes for good 13yrs weโve been shit, we just hope something good happens this season. ๐

Make this my club no embarrass me abeg ๐

God Abeg ooo

Htf is this possible ๐

I'm shocked

Is this clip from a nollywood movie. ๐ญ

Yes bro

Scriptwriter was definitely a hater back then ๐ญ

โthat one na sure banker o to God Allahโ ๐คฃ๐ญ united too useless

๐ญ๐ญ

Nollywood predicted the future. I need to put my whole money on Ipswich now

๐ญ๐ญ๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Nollywood don act everything. Nothing remain to act.๐๐๐

E sure me say the man chop am that year ๐๐ญ๏ฟผ

So you are fully advised....don't regret

This see finish no be today e start. Chai

Na everyday una dey remind me say this life na illusion Which day dem do this video

This will go viral tomorrow if we loose o

He's on to something. Man United and Spurs = same WhatsApp group

Imagine this clip from way back, and tomorrow they'll meet. Football is just crazy

Una dey mad oo Where una dey see all these videos for every situation

Better said ๐ ๐ ๐

This will bang if Manchester lost tomorrow ๐คฃ

How do people get these videos! ๐

Few hours before you realize why the name Ipswich is related to witch

IP-SWICH ๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐๐

@sampson_jeff10 I no believe wetin I dey watch.

๐

This is a old firm omo.. where this guy find this video

Toor

We have suffered so much humiliation, embarrassment, destruction, disrespect and disregard here... I know Manchester United will spool my day 2moro again..๐ซ๐ฉ

Chineke... Can you imagine!!!

If I tell you how many times I do this thing for like some season now you know go believe, I con Dey even advice guys make them bet money for my club say them go lose ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

@DjStephenvox ๐ ๐ ๐

Omoooo see food wey don dey down for enemy...abeg @ManUtd don't disgrace me especially in our first home game ๐ง๐พ๐ง๐พ๐คฒ๐พ๐๐พ๐๐พ

@RIAOFIBADAN see Manchester life ๐๐๐ @toyone_couture na me and you this season ajeh ๐๐๐

So no be today ManU start this thing ๐๐๐๐๐
