正在加载视频...
视频加载失败
Wunmi Toriola this is too much 🤣🤣😭
11 条评论

iDan 🌻 🦅 🇳🇬1 年前
Na only film e go happen , Wetin I buy for your hand wey go make you blast me like this , Tori rice ati ata dindin 😂

Rock Paper Sizzle1 年前
💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

Ogbeni Sheriff1 年前
Wumi Toriola dey always give Afeez Eniola 🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
That bros too dey collect

Good Bad Boy1 年前
This Egbon dey always collect for film

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
Always oo

EASYWORLD1 年前
That egbon Eniola Afeez na dumbess 😂😂😂😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
Nah mumu

Oya Now1 年前
Pls sooo can this happen in real life and the husband will be there and be looking like mumu🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
If the husband no dey press for house or nah mumu

3As1 年前
I go pour the food on top my mumu friend head con swear better course for the wife ajeh


