Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Wwwww beating in the fucking chat🤣🤣

238,555 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von citykush
citykushvor 5 Monaten

😂😂😂 Oya pa mi Carter.. Tunde Perry really did portable bad 😭

Profilbild von I.E Williams
I.E Williamsvor 5 Monaten

Portable just dey hug Carter like say e be en babe 🤣😂

Profilbild von Adewale👣
Adewale👣vor 5 Monaten

This part, Person wey Dey control Carter just Dey press box 😂

Profilbild von Browny-reigns
Browny-reignsvor 5 Monaten

Abraham adesanya bawo 😂 😂…. Talk wetin he talk na

Profilbild von Eko.Savage
Eko.Savagevor 5 Monaten

Tiktok nii 😂

Profilbild von Browny-reigns
Browny-reignsvor 5 Monaten

Oga awa omo lile sef Dey fear 😂 😂

Profilbild von J O F🧎‍➡️
J O F🧎‍➡️vor 5 Monaten

Eko, portable Dey come for you, for now e Dey collect drip🤣🤣

Profilbild von king CJ
king CJvor 5 Monaten

Yakubu manage!!

Profilbild von Omo Yewa
Omo Yewavor 5 Monaten

This is a crazy voice over. It makes the whole thing sweeter 🤣🤣🤣

Profilbild von Sir B
Sir Bvor 5 Monaten

Abraham adesanya ko, Adeola hopwell ni 🤣

Profilbild von ODOGWU CUTZ 💈
ODOGWU CUTZ 💈vor 5 Monaten

@Ceomoita Abraham adesanya 😂😂

Profilbild von TSN🏌️‍♂️
TSN🏌️‍♂️vor 5 Monaten

Carters long hand Is a huge advantage, portable na mumu person wey suppose Dey run around the ring Dey attack

Profilbild von Jhungleloaded_UTD
Jhungleloaded_UTDvor 5 Monaten

E get one uppercut wey Carter efe wan give portable if to say e meet ham dem go just cancel the fight😂😂

Profilbild von Ororo
Ororovor 5 Monaten

Portable to his baba that tell him that he will win 😑

Profilbild von Opeyemi Monday
Opeyemi Mondayvor 5 Monaten

Omo I swear na ur voice over I dey wait for since midnight I wonder why dem no use u for commentary 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von NNEOMA 🇮🇹
NNEOMA 🇮🇹vor 5 Monaten

@MGKayzeeJagz “You can do it, I cannot do it o” 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Ikuku
Ikukuvor 5 Monaten

I don d wait for ur own version since morning 😂😂😂😂

Profilbild von The Car Plug🚘
The Car Plug🚘vor 5 Monaten

The long hands really worked for Carter,he just placed his left hands on Portables shoulder and was hitting him with his right,making it hard for portable to reach his face 😂

Profilbild von SAN
SANvor 5 Monaten

Hope y'all know this nonsense is staged right?

Profilbild von citykush
citykushvor 5 Monaten

Carter efe turns predator to Suya 😂

Profilbild von Adewalay
Adewalayvor 5 Monaten

Walahi nah you suppose go run yoruba commentary for that place nah their mind you dey speak so ajeh

Profilbild von WAVY!⚡
WAVY!⚡vor 5 Monaten

Omo dem too beat this guy 😂

Profilbild von teevado
teevadovor 5 Monaten

Portable sey you don know mate now

Profilbild von GoodStuff 🪵🐢
GoodStuff 🪵🐢vor 5 Monaten

I intentionally didn’t watch any video I just dy wait for yours

Profilbild von Olu_yek 📈
Olu_yek 📈vor 5 Monaten

Omo between eko savage and king of inoki who sabi this thing pass I love watching their videos

Profilbild von Emmacipated souls are Enlightened minds
Emmacipated souls are Enlightened mindsvor 5 Monaten

OMO POTABLE ECHO SOS... E CALL HIM MATES FOR HELP. BUT NO HELP COME..

Profilbild von citykush
citykushvor 5 Monaten

Predator turns prey . 😩

Profilbild von 💝❣Titbamplum... Ifetomilola❤
💝❣Titbamplum... Ifetomilola❤vor 5 Monaten

Se na Abraham Adesanya he talk😂😂🤣

Profilbild von Ayomiposi Ilemobayo❤️💐
Ayomiposi Ilemobayo❤️💐vor 5 Monaten

Did I just hear Abraham Adesanya.😂😂😂😂

Profilbild von Shizzy (Gadget Plug🔌)
Shizzy (Gadget Plug🔌)vor 5 Monaten

@boxypiper Omoolalomi ti ji ya😂

Profilbild von lemarraw
lemarrawvor 5 Monaten

😂😂😂😂😂😂😂

Profilbild von OluwaFemzy
OluwaFemzyvor 5 Monaten

I don dey wait for your own edit since thank God u no disappoint 😂😂😂

Profilbild von õmö bàbá nâvÿ ⚓️🛳🛳
õmö bàbá nâvÿ ⚓️🛳🛳vor 5 Monaten

@soloboiofficial I don dey wait for your version since 😂

Profilbild von LUXURY CAR'S
LUXURY CAR'Svor 5 Monaten

Wetin be Abraham Adesanya nah 😂🤣🤣🤣

Ähnliche Videos