正在加载视频...

视频加载失败

Yaba tech student go put body for garri competition 😭😂

83,099 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Archie 的头像
Archie1 个月前

Dem see say the guy dey position like that, dem still dey chop

King V 👑🎯 的头像
King V 👑🎯1 个月前

And if you see where the werey go dey follow form garri lord for social media now you go think say he sabi wetin he dey talk. All this obote them 🤣🤣🤣

Patrick 的头像
Patrick1 个月前

Omo the garri too much w don choke the baba e be like e no day use to garri lol 😂

Mister Sabi 的头像
Mister Sabi1 个月前

The guy opposite was anticipating it , baba don dey shift small small 😂😂😂😂😂

Lordmara Content £$€¥ 的头像
Lordmara Content £$€¥1 个月前

Garri na your mate why you dey abuse am 😂😂😂😂 garri na water for your side dude

SXUL 的头像
SXUL1 个月前

When 9ja guy start dey vomit garri omo wetin dey sup for this 2026 😭

Cody 的头像
Cody1 个月前

First person wey go vomit garri in 2026 😂😂😂

Yagi Moore😌 的头像
Yagi Moore😌1 个月前

Baba wan use steez hold that Garri but that warey go offer am more again 😂

joshue 的头像
joshue1 个月前

Why that go dey offer am more cassava flakes

EKENE 的头像
EKENE1 个月前

This one no de drink garri before.

Pocoloco 的头像
Pocoloco1 个月前

Garri na your mate 😂

♍️szn… 的头像
♍️szn…1 个月前

I never see person vomit garri for my life before 😂😂 Omoor sorry o

Daniel 的头像
Daniel1 个月前

Bro suffered from garri overdose

Lucas 的头像
Lucas1 个月前

Nah me the first in my lineage wey go see person wey vomit Garri 😂😂

Iness 的头像
Iness1 个月前

Guyyy, e drink Garri to stupor.

YOLO🦉🦉 的头像
YOLO🦉🦉1 个月前

The guy is probably not used to drinking garri with milk, the thing new to him body, so the body went into defense mode sharp, na why him vomit.

YUSREAL 😎🇳🇬 的头像
YUSREAL 😎🇳🇬1 个月前

Body wey no use to garri,Now u overchoke urself again

Olalekan Yussuf 的头像
Olalekan Yussuf1 个月前

See as those 2 move one time 🤣🤣🤣

ROTIMI OF LÉRÉ 的头像
ROTIMI OF LÉRÉ1 个月前

The way the two guys ran away na him funny me pass 😂

Oskido 的头像
Oskido1 个月前

Garripo

Habeeb Toheeb 的头像
Habeeb Toheeb1 个月前

Which one be yaba tech 😏

Judas 的头像
Judas1 个月前

See as e come out water sprinkler

Johnsmith 的头像
Johnsmith1 个月前

Him nearly meet him maker 😂😂

Blaze ⭐️ 的头像
Blaze ⭐️1 个月前

Why ? They don’t eat garri there? If you went to yaba tech care to explain ??🤷🏽‍♀️

BENSON 的头像
BENSON1 个月前

E come Dey shake head🤣

Tbag👑 的头像
Tbag👑1 个月前

The guy close to him was about giving him his own potion to finish as well 😂😂😂

Rogue_Tiō 🌋 的头像
Rogue_Tiō 🌋1 个月前

Them dey vomit garri?

Henry-handsum 的头像
Henry-handsum1 个月前

Too much of everything no good through through I just confirm am , so if garri too much too person fit still get hangover ? Omo person no really safe for this world o

Dfw Eunice Xoxo 的头像
Dfw Eunice Xoxo1 个月前

Mutuals?

Victor🙈✨🩶 的头像
Victor🙈✨🩶1 个月前

😭😂

CallmeGoyah 的头像
CallmeGoyah1 个月前

@haryomidea_ 😂😂

lyircal addict 的头像
lyircal addict1 个月前

This na the first time I Dey see person vommit soaking garri

Sosa 🇪🇸 🇳🇬 的头像
Sosa 🇪🇸 🇳🇬1 个月前

lol jst 2 wraps of pounded yam did this to me yesterday. Abeg how una take Dey successfully eat well ?

相关视频