Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Yahoo boy shows how he plans to buy Lamborghini 🥶

4,834,559 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Mazi Of Egbaland profil fotoğrafı
Mazi Of Egbaland1 yıl önce

And another person will buy this phone as London USED in the market o.

Simon Snicker profil fotoğrafı
Simon Snicker1 yıl önce

Looking for the perfect PRO-TRUMP gag gift?

Daily Viral Gist profil fotoğrafı
Daily Viral Gist1 yıl önce

Is the background song part of the ritual... Talk fast I dey jot down the process.

3A’s GADGET HUB 💻📱 profil fotoğrafı
3A’s GADGET HUB 💻📱1 yıl önce

God help us wey Dey computer village make we no go collect phone wey dem don use for juju 🤣🤣🤣

KING 👑 profil fotoğrafı
KING 👑1 yıl önce

Ontop Camry

Zazaofafrica profil fotoğrafı
Zazaofafrica1 yıl önce

See peak fooling

Memma profil fotoğrafı
Memma1 yıl önce

All these cheat of shits come with heavy comeuppance... Don't go spiritual for any reason to acquire wealth! Peeps do clean fraud on daily basis and live fine, it doesn't boomerang on them

FobeCyril profil fotoğrafı
FobeCyril1 yıl önce

Make he sha no chop wetin go comot 🫁

TOCHI 🖤 profil fotoğrafı
TOCHI 🖤1 yıl önce

The worst part be say him babe fit see all this things Make she still Dey with boy

Calex profil fotoğrafı
Calex1 yıl önce

Ghost clients Na spirits go dey pay am money. This kind don't live more tha 5 years unless by the mercies of God. And their death dey always dey painful most times Fatal accidents

Manolo$tylesHD profil fotoğrafı
Manolo$tylesHD1 yıl önce

Wtf r we watching?

Nzubechi⭐️✨🤍 profil fotoğrafı
Nzubechi⭐️✨🤍1 yıl önce

Why boy go even buy pink iPhone

Hizzay profil fotoğrafı
Hizzay1 yıl önce

Una go do all this rubbish swap am tomorrow if another pesin swap phone e go dey wonder where him problem dey come from

Chukwudi Emmanuel profil fotoğrafı
Chukwudi Emmanuel1 yıl önce

Dey waste your time nah

brolow profil fotoğrafı
brolow1 yıl önce

Continue to Dey baff soap o your hair go soon white 😒

OLADAPO🤴🏾 profil fotoğrafı
OLADAPO🤴🏾1 yıl önce

Wahala for who borrow your phone snap😂

. profil fotoğrafı
.1 yıl önce

This one just dey lick charcoal for nothing. Find the right squad and get the right tools you’ll cash out without all this nonsense.

Eri Mus profil fotoğrafı
Eri Mus1 yıl önce

Dem dey tell them to post am?

r profil fotoğrafı
r1 yıl önce

@BenRmc_ shanu kidney eh

Anonymous disturber 🇨🇳 🇷🇺 profil fotoğrafı
Anonymous disturber 🇨🇳 🇷🇺1 yıl önce

Laslas na madness go end am 😆

Rearlyseen profil fotoğrafı
Rearlyseen1 yıl önce

Highest nah Lexus Rx350 and 3 bedroom inside ijebu ode finish

paparazey profil fotoğrafı
paparazey1 yıl önce

Not by all this Hope say e day work smart sha because nah the koko be that

Angelina John profil fotoğrafı
Angelina John1 yıl önce

So if them theif the phone the next day nko?😢😂🤣 Radarada

Verychocolateman (VCM) profil fotoğrafı
Verychocolateman (VCM)1 yıl önce

Na anytime una see ritualist una go call am yahoo boy

𝐌𝐚𝐯'𝐬 𝐀𝐥𝐩𝐡𝐚 profil fotoğrafı
𝐌𝐚𝐯'𝐬 𝐀𝐥𝐩𝐡𝐚1 yıl önce

Omo them no dey even hide am again 💔 Omo our society don spoil watin no nice

Sound✖️Beats profil fotoğrafı
Sound✖️Beats1 yıl önce

To buy naija feli used phone be like na shrine person buy

Eddie30BG 🧸 🇳🇬 profil fotoğrafı
Eddie30BG 🧸 🇳🇬1 yıl önce

This is not acceptable in our society… This is totally wrong

Tife❤️🦅 profil fotoğrafı
Tife❤️🦅1 yıl önce

Kidney failure

OLAYINKA🦍🦍🦍 profil fotoğrafı
OLAYINKA🦍🦍🦍1 yıl önce

Na him phone plug I pity o. Cuz him go still wan swap go 17 series or sell am for 12pro.

Ibarra Oko White profil fotoğrafı
Ibarra Oko White1 yıl önce

If your country is serious you should have be in jail for 2yrs with hard labour

LittleFinger 😎 profil fotoğrafı
LittleFinger 😎1 yıl önce

You want to buy Lamborghini off someone else sweat and you say God no go punish you .

JEEZY!🐍 profil fotoğrafı
JEEZY!🐍1 yıl önce

regret i come from here so bad bro🙂

Papitee profil fotoğrafı
Papitee1 yıl önce

The fact that girls go still sleep with am dey muzzz me omo

Shamdon profil fotoğrafı
Shamdon1 yıl önce

@Hafsah_lk

Benzer Videolar