Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Yahoo boys dey para oo 😂
1,151,989 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

This guy no go collect shi shi e sure me lol 😂 baba just dey cash out for him body

He will cry because that laptop can’t work again, too many virus and water has entered it. He no get zenze.

- We're Flying

If jazz fit give you money... Make e give American Visa to travel out and hustle legitimately

With all the jazz he no go fit buy Tesla truck na small Millions wey people wey no do juju get them go see this things is not worth it but them no dey hear word

Some girls go come knack all these barrier finish come pass the bad luck give other men chie !!

Sha buy Lamborghini after all these nonsense 😂

Shey be this same phone they use it to call their friends and family just asking for a friend??

God Abeg oo If na yahoo I later do e go pain me aswear 🥹💔

@Federalboy32 @femix58 @mideloverboi @Mickyowo2 money whey no go buy 2 Korope 😂

All these for lexus es350 or GLK is why I can’t
Похожие видео
Sensitive content
These yahoo boys get plenty tactics oo😂
Khan 🧢 🌟
1,248,358 просмотров • 10 месяцев назад
Sensitive content
Omo, yahoo boys don dey use grok 💣 now 😳😂
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
641,347 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
Omo, babes dey oo😂💔
Mayor Frosh
138,584 просмотров • 1 год назад
