Loading video...
Video Failed to Load
Yahoo boys dey para oo ๐
1,151,989 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

This guy no go collect shi shi e sure me lol ๐ baba just dey cash out for him body

He will cry because that laptop canโt work again, too many virus and water has entered it. He no get zenze.

- We're Flying

If jazz fit give you money... Make e give American Visa to travel out and hustle legitimately

With all the jazz he no go fit buy Tesla truck na small Millions wey people wey no do juju get them go see this things is not worth it but them no dey hear word

Some girls go come knack all these barrier finish come pass the bad luck give other men chie !!

Sha buy Lamborghini after all these nonsense ๐

Shey be this same phone they use it to call their friends and family just asking for a friend??

God Abeg oo If na yahoo I later do e go pain me aswear ๐ฅน๐

@Federalboy32 @femix58 @mideloverboi @Mickyowo2 money whey no go buy 2 Korope ๐

All these for lexus es350 or GLK is why I canโt
Related Videos
All these yahoo boys dey para o ๐๐ณ
๐๐ฌ๐๐ค๐ฒ๐๐๐
818,089 views โข 1 year ago
Sensitive content
These yahoo boys get plenty tactics oo๐
Khan ๐งข ๐
1,248,430 views โข 10 months ago
Sensitive content
Omo, yahoo boys don dey use grok ๐ฃ now ๐ณ๐
๐๐ฌ๐๐ค๐ฒ๐๐๐
641,556 views โข 1 year ago
Sensitive content
Omo, babes dey oo๐๐
Mayor Frosh
138,584 views โข 1 year ago
