Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

592,237 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

10 Comments

WIZZYโšก๏ธ's profile picture
WIZZYโšก๏ธ1 year ago

Afoid blackmaily

EmptyWRLD's profile picture
EmptyWRLD1 year ago

You can do all kind of yahoo but avoid blackmailing oโ€ฆ If client go kpai for your hand Omo FBI go find you come house

Robo_Blues๐Ÿ’™ ๐Ÿ”ฅ's profile picture
Robo_Blues๐Ÿ’™ ๐Ÿ”ฅ1 year ago

Blackmailing nor be same thing as cybercrimes o, way you fit dey cell for few months and leave. Who get ear make him hear

ANONYMOUS CHOPPER's profile picture
ANONYMOUS CHOPPER1 year ago

Person collect $20 client kill himself na Yankee him go serve ๐Ÿ˜‚

Adeshola๐Ÿ's profile picture
Adeshola๐Ÿ1 year ago

For person wey just collect money through Venmo (lyrics )

Folorunsho Gp ๐Ÿฅถ's profile picture
Folorunsho Gp ๐Ÿฅถ1 year ago

One of my guy. Avoid ham true true

COMRADE.xe's profile picture
COMRADE.xe1 year ago

Them no dey tell person twice.... FBI go locate you

Softwork๐Ÿฆ's profile picture
Softwork๐Ÿฆ1 year ago

U never ready Wetin man go chop if dem avoid am mumu

Quantum's profile picture
Quantum1 year ago

Afi Afoiiid na

Prince Oladele Agbaje's profile picture
Prince Oladele Agbaje1 year ago

Must you do fraud ๐Ÿคท๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ

Related Videos