正在加载视频...

视频加载失败

Yahoo boys, how true is this? 🤔

592,287 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

WIZZY⚡️ 的头像
WIZZY⚡️1 年前

Afoid blackmaily

EmptyWRLD 的头像
EmptyWRLD1 年前

You can do all kind of yahoo but avoid blackmailing o… If client go kpai for your hand Omo FBI go find you come house

Robo_Blues💙 🔥 的头像
Robo_Blues💙 🔥1 年前

Blackmailing nor be same thing as cybercrimes o, way you fit dey cell for few months and leave. Who get ear make him hear

ANONYMOUS CHOPPER 的头像
ANONYMOUS CHOPPER1 年前

Person collect $20 client kill himself na Yankee him go serve 😂

Adeshola🐍 的头像
Adeshola🐍1 年前

For person wey just collect money through Venmo (lyrics )

Folorunsho Gp 🥶 的头像
Folorunsho Gp 🥶1 年前

One of my guy. Avoid ham true true

COMRADE.xe 的头像
COMRADE.xe1 年前

Them no dey tell person twice.... FBI go locate you

Softwork🦍 的头像
Softwork🦍1 年前

U never ready Wetin man go chop if dem avoid am mumu

Quantum 的头像
Quantum1 年前

Afi Afoiiid na

Prince Oladele Agbaje 的头像
Prince Oladele Agbaje1 年前

Must you do fraud 🤷🏽‍♂️

相关视频