Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Yakub don HK house before 😂😂😂

53,517 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von CMR. Mbah .C. Solomon (AGUNAECHEMBA 🐅Ïsõlö Ïßß)
CMR. Mbah .C. Solomon (AGUNAECHEMBA 🐅Ïsõlö Ïßß)vor 3 Monaten

I been think say the plate no too many, thank God say e many 😂😂💀

Profilbild von JD.RTD🎖️
JD.RTD🎖️vor 3 Monaten

Bro, I go too tear “chairman” and him babe slap before I comot….i no fit live this kind life😂😂

Profilbild von Hermano™
Hermano™vor 3 Monaten

All these girls wey dem no go marry sef Dem dey to do

Profilbild von kaptain Blaq👹
kaptain Blaq👹vor 3 Monaten

Anything wey go carry whole me go back this kind settings God I cancel am Imagine insult

Profilbild von Osaro
Osarovor 3 Monaten

These boys never live that life. E get some kind boys wey their skit you go know say them don live the life.

Profilbild von kingakwa
kingakwavor 3 Monaten

Babe off your boxers is crazy 😂😂😭😭

Profilbild von Z3G3⚡︎
Z3G3⚡︎vor 3 Monaten

Yakub na very big werey 🤣😂

Profilbild von JM
JMvor 3 Monaten

Omo the day I heard stories of what happens in this so called HK ehhh!!! On my life it’s really a rubbish lifestyle Aside the money aspect thou

Profilbild von Wintersoulja_ 🌬️
Wintersoulja_ 🌬️vor 3 Monaten

FR ? People eyes dey see o

Profilbild von Blaq NRG
Blaq NRGvor 3 Monaten

Omo Wetin man eyes no go see 😂

Profilbild von PΛTCHΞR💯📈⚡️(the turtle soup guy)
PΛTCHΞR💯📈⚡️(the turtle soup guy)vor 3 Monaten

Both chairman and him babe go later collect for my hand… make I first collect block first 😂😂💔

Profilbild von Joshua ohaju
Joshua ohajuvor 3 Monaten

Bro this things na real ooo👨🏽‍💻 very sad, babes and messages 😹😹😹

Profilbild von Seyi
Seyivor 3 Monaten

Abeg wetin hk boss talk for the end? 😂

Profilbild von TIGER
TIGERvor 3 Monaten

I no go last for this kind settings for 3 days 😂 That em babe mind suppose don dey.

Profilbild von Omoigbo🎨
Omoigbo🎨vor 3 Monaten

Every woman is aware of their men work

Profilbild von ARNOLD
ARNOLDvor 3 Monaten

We dey active o

Profilbild von IQ 400 | Dr. CryptoSniperlord LordCrypto
IQ 400 | Dr. CryptoSniperlord LordCryptovor 3 Monaten

0 talents 🚶

Profilbild von marvi
marvivor 3 Monaten

😂

Profilbild von Kákò Oníkùmọ̀ Ẹkùn 🦁✊🏿⛏️
Kákò Oníkùmọ̀ Ẹkùn 🦁✊🏿⛏️vor 3 Monaten

Una sha Dey promote fraud everywhere

Profilbild von DESMOND
DESMONDvor 3 Monaten

I can relate 💔 but God has been good 🙌🏽🙌🏽🙌🏽🙌🏽

Profilbild von Ovaisam
Ovaisamvor 3 Monaten

Babe off your boxers 😂😂

Profilbild von Olaz_ex
Olaz_exvor 3 Monaten

They wey still mop the sleepers😂😂

Profilbild von SCARY 👻🔞
SCARY 👻🔞vor 3 Monaten

😂😂💔💔

Profilbild von Western Vibro
Western Vibrovor 3 Monaten

😂😂

Profilbild von Francis Joseph
Francis Josephvor 3 Monaten

Na my current condition be this make Una help me ooo🤦‍♂️

Profilbild von edoboyUTD
edoboyUTDvor 3 Monaten

So real 😂😂😂😂

Profilbild von MikkyYo
MikkyYovor 3 Monaten

Time wey I go HK the guy de respect me and my bro We deh too intelligent 😂

Profilbild von Segun
Segunvor 3 Monaten

Yakubu na werey

Profilbild von O-marshal🙅‍♂️
O-marshal🙅‍♂️vor 3 Monaten

@CHULLY1010 Yakub na ode 😂😂

Profilbild von The-Redeemed-One
The-Redeemed-Onevor 3 Monaten

Who sleeps with shades on ?

Profilbild von Stephanie
Stephanievor 3 Monaten

😂😂

Profilbild von SCARY 👻🔞
SCARY 👻🔞vor 3 Monaten

Let get the HK work started ✌️

Profilbild von ADEKUNLE | FINANCE BRAND STRATEGIST & TRADER
ADEKUNLE | FINANCE BRAND STRATEGIST & TRADERvor 3 Monaten

Na thief de suffer pass so 😂

Profilbild von AniesCo🐻‍❄️
AniesCo🐻‍❄️vor 3 Monaten

Na Ghana HK be this 😆

Ähnliche Videos

Big mummy don know say Yakub dey smoke😂💔
2:50

Sensitive content

Big mummy don know say Yakub dey smoke😂💔

Beri🌚

26,141 Aufrufe • vor 2 Monaten