Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Yakub don HK house before 😂😂😂

53,517 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля CMR. Mbah .C. Solomon (AGUNAECHEMBA 🐅Ïsõlö Ïßß)
CMR. Mbah .C. Solomon (AGUNAECHEMBA 🐅Ïsõlö Ïßß)3 месяцев назад

I been think say the plate no too many, thank God say e many 😂😂💀

Фото профиля JD.RTD🎖️
JD.RTD🎖️3 месяцев назад

Bro, I go too tear “chairman” and him babe slap before I comot….i no fit live this kind life😂😂

Фото профиля Hermano™
Hermano™3 месяцев назад

All these girls wey dem no go marry sef Dem dey to do

Фото профиля kaptain Blaq👹
kaptain Blaq👹3 месяцев назад

Anything wey go carry whole me go back this kind settings God I cancel am Imagine insult

Фото профиля Osaro
Osaro3 месяцев назад

These boys never live that life. E get some kind boys wey their skit you go know say them don live the life.

Фото профиля kingakwa
kingakwa3 месяцев назад

Babe off your boxers is crazy 😂😂😭😭

Фото профиля Z3G3⚡︎
Z3G3⚡︎3 месяцев назад

Yakub na very big werey 🤣😂

Фото профиля JM
JM3 месяцев назад

Omo the day I heard stories of what happens in this so called HK ehhh!!! On my life it’s really a rubbish lifestyle Aside the money aspect thou

Фото профиля Wintersoulja_ 🌬️
Wintersoulja_ 🌬️3 месяцев назад

FR ? People eyes dey see o

Фото профиля Blaq NRG
Blaq NRG3 месяцев назад

Omo Wetin man eyes no go see 😂

Фото профиля PΛTCHΞR💯📈⚡️(the turtle soup guy)
PΛTCHΞR💯📈⚡️(the turtle soup guy)3 месяцев назад

Both chairman and him babe go later collect for my hand… make I first collect block first 😂😂💔

Фото профиля Joshua ohaju
Joshua ohaju3 месяцев назад

Bro this things na real ooo👨🏽‍💻 very sad, babes and messages 😹😹😹

Фото профиля Seyi
Seyi3 месяцев назад

Abeg wetin hk boss talk for the end? 😂

Фото профиля TIGER
TIGER3 месяцев назад

I no go last for this kind settings for 3 days 😂 That em babe mind suppose don dey.

Фото профиля Omoigbo🎨
Omoigbo🎨3 месяцев назад

Every woman is aware of their men work

Фото профиля ARNOLD
ARNOLD3 месяцев назад

We dey active o

Фото профиля IQ 400 | Dr. CryptoSniperlord LordCrypto
IQ 400 | Dr. CryptoSniperlord LordCrypto3 месяцев назад

0 talents 🚶

Фото профиля marvi
marvi3 месяцев назад

😂

Фото профиля Kákò Oníkùmọ̀ Ẹkùn 🦁✊🏿⛏️
Kákò Oníkùmọ̀ Ẹkùn 🦁✊🏿⛏️3 месяцев назад

Una sha Dey promote fraud everywhere

Фото профиля DESMOND
DESMOND3 месяцев назад

I can relate 💔 but God has been good 🙌🏽🙌🏽🙌🏽🙌🏽

Фото профиля Ovaisam
Ovaisam3 месяцев назад

Babe off your boxers 😂😂

Фото профиля Olaz_ex
Olaz_ex3 месяцев назад

They wey still mop the sleepers😂😂

Фото профиля SCARY 👻🔞
SCARY 👻🔞3 месяцев назад

😂😂💔💔

Фото профиля Western Vibro
Western Vibro3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Francis Joseph
Francis Joseph3 месяцев назад

Na my current condition be this make Una help me ooo🤦‍♂️

Фото профиля edoboyUTD
edoboyUTD3 месяцев назад

So real 😂😂😂😂

Фото профиля MikkyYo
MikkyYo3 месяцев назад

Time wey I go HK the guy de respect me and my bro We deh too intelligent 😂

Фото профиля Segun
Segun3 месяцев назад

Yakubu na werey

Фото профиля O-marshal🙅‍♂️
O-marshal🙅‍♂️3 месяцев назад

@CHULLY1010 Yakub na ode 😂😂

Фото профиля The-Redeemed-One
The-Redeemed-One3 месяцев назад

Who sleeps with shades on ?

Фото профиля Stephanie
Stephanie3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля SCARY 👻🔞
SCARY 👻🔞3 месяцев назад

Let get the HK work started ✌️

Фото профиля ADEKUNLE | FINANCE BRAND STRATEGIST & TRADER
ADEKUNLE | FINANCE BRAND STRATEGIST & TRADER3 месяцев назад

Na thief de suffer pass so 😂

Фото профиля AniesCo🐻‍❄️
AniesCo🐻‍❄️3 месяцев назад

Na Ghana HK be this 😆

Похожие видео