Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Yakub don HK house before 😂😂😂
53,517 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

I been think say the plate no too many, thank God say e many 😂😂💀

Bro, I go too tear “chairman” and him babe slap before I comot….i no fit live this kind life😂😂

All these girls wey dem no go marry sef Dem dey to do

Anything wey go carry whole me go back this kind settings God I cancel am Imagine insult

These boys never live that life. E get some kind boys wey their skit you go know say them don live the life.

Babe off your boxers is crazy 😂😂😭😭

Yakub na very big werey 🤣😂

Omo the day I heard stories of what happens in this so called HK ehhh!!! On my life it’s really a rubbish lifestyle Aside the money aspect thou

FR ? People eyes dey see o

Omo Wetin man eyes no go see 😂

Both chairman and him babe go later collect for my hand… make I first collect block first 😂😂💔

Bro this things na real ooo👨🏽💻 very sad, babes and messages 😹😹😹

Abeg wetin hk boss talk for the end? 😂

I no go last for this kind settings for 3 days 😂 That em babe mind suppose don dey.

Every woman is aware of their men work

We dey active o

0 talents 🚶

😂

Una sha Dey promote fraud everywhere

I can relate 💔 but God has been good 🙌🏽🙌🏽🙌🏽🙌🏽

Babe off your boxers 😂😂

They wey still mop the sleepers😂😂

😂😂💔💔

😂😂

Na my current condition be this make Una help me ooo🤦♂️

So real 😂😂😂😂

Time wey I go HK the guy de respect me and my bro We deh too intelligent 😂

Yakubu na werey

@CHULLY1010 Yakub na ode 😂😂

Who sleeps with shades on ?

😂😂

Let get the HK work started ✌️

Na thief de suffer pass so 😂

Na Ghana HK be this 😆
