Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Yakubu manage 😂😂

244,940 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

HIS ETERNAL EXCELLENCY profil fotoğrafı
HIS ETERNAL EXCELLENCY8 ay önce

This one good say e no Dey cry. My daughter every 5 sec daddy camimi up with enough crying. Wetin do u nothing just camimi up. Once I carry her. Daddy give me chocolate Hahahahahaah

Emperor🔥👑 profil fotoğrafı
Emperor🔥👑8 ay önce

Manage dem go soon resume ejeh

Jay profil fotoğrafı
Jay8 ay önce

The journey just start and you don already dey tire! Pray for renewed strength cause the journey go looong

Joan favour profil fotoğrafı
Joan favour8 ay önce

U no wan play with ur bundle of joy?

NINO-brown🤓 profil fotoğrafı
NINO-brown🤓8 ay önce

Guy my sister 1 year old Dey my house I don crazy already, my woman is rethinking having 6 children 😂😂😂as I tell her say nah 2 we go born she no argue again 😂😂😂😂😂💔

Cruise and Vibe profil fotoğrafı
Cruise and Vibe8 ay önce

Girls child dey always disturbing their father, I think they usually have special chemistry from heaven. 🤣

Diebere wisdom profil fotoğrafı
Diebere wisdom8 ay önce

E go do you like say you want to die but you will not die

MÓRÁYỌ̀💕💕 profil fotoğrafı
MÓRÁYỌ̀💕💕8 ay önce

Bundle of joy no let ham rest 😂😂😂😂😂😂

MICcøLi ⚡ profil fotoğrafı
MICcøLi ⚡8 ay önce

He should manage keh.... He should take care of his daughter jere

igolieforyou? profil fotoğrafı
igolieforyou?8 ay önce

Mange keh, omor I be extravaganza person oh, I dey lavish kpa

NEW WORLD PRESIDENT 🇳🇬🇨🇦 profil fotoğrafı
NEW WORLD PRESIDENT 🇳🇬🇨🇦8 ay önce

Me Wey move my own go granny house anytime I wan enjoy my leave for house

Oma profil fotoğrafı
Oma8 ay önce

This kids literally don’t read expression 😂

Drayday20 profil fotoğrafı
Drayday208 ay önce

This Is Pure Luv Show From Daddy To Her Daughter!!! The Code For A Gurl To Be Happy Around Is Daddy Shows Aw Caring The Man As Been Showing !!! Now See Dem Both Look Alikes

Tochi profil fotoğrafı
Tochi8 ay önce

i even love the play from the kids and if it is only this play i will be happy to stay with them for years self but my daughter cries when told to do something like bath , brush , sometimes even eat chai na every morning before school she must cry oh and that her own style

Abdullahi profil fotoğrafı
Abdullahi8 ay önce

Yakubu no fit manage this

Emmanuel Chukwumaobi profil fotoğrafı
Emmanuel Chukwumaobi8 ay önce

Manage my bro 😂. Girls love to play with their Dad more though. You'd be surprise mum doesn't have time for all of these. Na time wey she go use wash and cook dem go use come dey play this kind play? 😂

Iyanuoluwa_Adebola🌻 profil fotoğrafı
Iyanuoluwa_Adebola🌻8 ay önce

You dey frown for bundle of joy 😂

SBM profil fotoğrafı
SBM8 ay önce

Dis post made me laugh 😂 like read d CS oh soo una know how tiring lmao 🤣🤣🤣🤣🤣🤣pls more of dis videos abeg !let’s see how d men r holding up ! Ladies pls keep dis kids with dem let’s see how dey r coping 🤣🤣🤣🤣🤣🤣!

Suremoney💫 profil fotoğrafı
Suremoney💫8 ay önce

I no no why Nigeria no give this guy call up for super Eagles na better player him be oo

Rocksteady profil fotoğrafı
Rocksteady8 ay önce

Yakub go soon die of management 😂

Hanniels profil fotoğrafı
Hanniels8 ay önce

The resemblance 😂

Chukwunalu1 profil fotoğrafı
Chukwunalu18 ay önce

I doubt if she day play with mama like that

KbRsi✝️ profil fotoğrafı
KbRsi✝️8 ay önce

B*tches wey no dey get laid go take offence ridii . Feminism be shit

ola profil fotoğrafı
ola8 ay önce

I don't know how to manage 🫣🤔

Nicola Bell🇮🇱🎗️ profil fotoğrafı
Nicola Bell🇮🇱🎗️8 ay önce

Lol..see kaka oo😂😂😂...trained with this guy lots of times bfr he attained fame

Scott Marvel🔱♉ profil fotoğrafı
Scott Marvel🔱♉8 ay önce

She's obsessed with her dad lmfao 😭😹

King Mandy profil fotoğrafı
King Mandy8 ay önce

Omo you go shout tire

B1LL profil fotoğrafı
B1LL8 ay önce

I hate this thing children do ehn You no dey sleep??

OLUWAJUWON profil fotoğrafı
OLUWAJUWON8 ay önce

Did I just hear muah? Love love it 🤭😍

anny_floxy profil fotoğrafı
anny_floxy8 ay önce

Especially those hyperactive ones🤦‍♀️ You go talk tire

D A M I profil fotoğrafı
D A M I8 ay önce

Abeg manage ooh You never go far oh u come Dey tire 😂😂

Novan profil fotoğrafı
Novan8 ay önce

You no go rest women ke 😂 women are superwomen for a reason.

Jem 🫥 profil fotoğrafı
Jem 🫥8 ay önce

Why you dey squeeze face for your bundle of joy?

Benzer Videolar