正在加载视频...

视频加载失败

Y’all give me my flowers jhor 🥹❤️‍🩹

16,541 次观看 • 25 天前 •via X (Twitter)

36 条评论

♥︎Remide♥︎🧸♥️ 的头像
♥︎Remide♥︎🧸♥️25 天前

Bobo drop ingredients make I recreate am 🥹

Waggy ✞🏌️ 的头像
Waggy ✞🏌️25 天前

Check previous post 🫣

Ayinde 的头像
Ayinde25 天前

Omoh, make person just find rice join this soup with one cold, chilled Fanta. 😭😂

Prince James 的头像
Prince James25 天前

What's this 🫩😒

aBDuLSaLaM🍁🇨🇦 的头像
aBDuLSaLaM🍁🇨🇦25 天前

With all those Elon money weh you don collect nah still student Gas you dey use cook 🧑‍🍳 💔😂

Waggy ✞🏌️ 的头像
Waggy ✞🏌️25 天前

Wetin u dey expect 😂🤣

with love, Eyiyemi 的头像
with love, Eyiyemi25 天前

@nuche_e You use chicken leg fry stew 🍲?

Nuche 的头像
Nuche25 天前

you dey try

Nwadike chijindu 的头像
Nwadike chijindu25 天前

Enjoy

Reginald 的头像
Reginald25 天前

On top small stew?

DANNY THE GOOD BOY 的头像
DANNY THE GOOD BOY25 天前

GUY YOU NO NEED MARRY AT ALL

RoGue 的头像
RoGue25 天前

lol, on my life. You sabi cook sha. But I’m better

Him 的头像
Him25 天前

I bet this actually taste good how do you cope with girls always coming to eat your meat waggy?

锁定☦︎︎ 的头像
锁定☦︎︎25 天前

@justranky send aza make i do money for scotty ejeh

Vee 的头像
Vee25 天前

@5starbarber_1 You sabi cook ooh

DΛV1D 的头像
DΛV1D25 天前

No be fowl leg I Dey see for there so

ï§À 的头像
ï§À25 天前

I will quote with mine check

SOFT 的头像
SOFT25 天前

Food never done u don post am 13 times

David Adedoyin 的头像
David Adedoyin25 天前

Ur stew no get aroma😂

Nifemi🐹 的头像
Nifemi🐹25 天前

The salt is too much

Waggy ✞🏌️ 的头像
Waggy ✞🏌️25 天前

How u take Sabi 😂

Nasty Tequila 🥃 的头像
Nasty Tequila 🥃25 天前

Waggy come open gate, i dey outside. Make i help you parboil rice 🥶🥶

Chizzy🌻 的头像
Chizzy🌻25 天前

You’re back on it today

Mr. JamesThoughts 的头像
Mr. JamesThoughts25 天前

This is yummy 🤤

𝔽 a 𝕓 𝕚 𝕒 ń 🍀 的头像
𝔽 a 𝕓 𝕚 𝕒 ń 🍀25 天前

@onlytrellattop What is this?

ADEBAYO 的头像
ADEBAYO25 天前

You knor get girlfriend make she dey do all this kind thing ???

H.I.M 的头像
H.I.M25 天前

you sabi ,no be lie

VIC 的头像
VIC25 天前

My idoloooo

Ezennaya🧊 的头像
Ezennaya🧊25 天前

Bro I dey come your house like this

Alade Ibrahim 的头像
Alade Ibrahim25 天前

Why do your pot looks like local pot used for cooking corcontion

Manny 的头像
Manny25 天前

chef Waggy

Henry Nnubia 的头像
Henry Nnubia25 天前

@5starbarber_1

Abdulazeem🪖 的头像
Abdulazeem🪖25 天前

Husband material

OKWUEGOTHEHUSSLA💸 的头像
OKWUEGOTHEHUSSLA💸25 天前

Ski I go too wound u for kitchen sha! Till then😮‍💨

Ijoba Of Oshodi 的头像
Ijoba Of Oshodi25 天前

Red oil stew >>>

TOIS 🌴 的头像
TOIS 🌴25 天前

You too good

相关视频