Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Y’all remember this guy?😂 I wonder how he will be feeling right now😭😭😭
114,083 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
41 Yorum

This video don old, fit be like 2017 sef 😂

Yeah….but still gold😭😂

I like am eh 😂

It still amazed me that we don't have people in the military and police force who are dissatisfied with the way things are going in Nigeria and are ready to disobey the politicians against oppression of the citizens.

Imagine what this guy will be saying now😭

My senior in secondary school 😂

Frr?? That’s wild😂

The man in the Video Is Munir Yakubu, founder and head of Be Careful Nigeria (often styled Be Careful), an Abuja-based menswear label known for clean, restrained designs that have appeared at high-profile events such as the Imran Gobir–Raheeda Okoya wedding. Aliko Dangote and BUA patronize his Kaftans too..

He no go fit talk 😭😂😂

Make una allow this guy come na, motor go soon full oo

Did he say when I settle una I go leave una make una kill... 😂😂😂😂

He go don lean by now we no go even recognize am

Because of the premium shege wey en eyes go don see😂

I dey imagine wetin he do dey think now lmao

naso e go always dey be , this 2026 in the next ten years you go see wetin we go dey talk about today 💔

The future no look bright oo💔

we never even see anything fr everybody just wan chop share of the cake ,if una like make tinubu go ,the next person just wan come secure him own and naso e go dey be ,endless cycle.

Muniru

Real

I just tire e don tey we don Dey suffer

It's the kaftan and loafers for me.

😭🤣

He is not a Yoruba man

Very dependent country I swear😂

Honestly everyone’s tired of this administration but they’ll still force themselves on the citizen. Na people when Dey support them I Dey vex for cuz na them Dey give them hope

The guy don high like mad

😂😂😭😭

Youll just know he’s tired of everything

@iidms1

😆😆😆

Aswear😂😂

I de wait for that "nice lofas " 😃

@titsforkikss Full of wisdom

Na to turn country dealer

I done dy find this guy for years

Very anyhow county

😆😆😆😆

Fitted kaftan and nice lofas

I support.

Who be this 😂😂😂

Imagine now in 2026, he fit just go dumb
Benzer Videolar
Sensitive content
i can’t really explain how i’m feeling right now, i wasn’t ready for this 😭
Ale𐙚🪩໑̣ ❀
146,751 görüntüleme • 6 ay önce
