Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Yโall remember this guy?๐ I wonder how he will be feeling right now๐ญ๐ญ๐ญ
119,291 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
41 Kommentare

This video don old, fit be like 2017 sef ๐

Yeahโฆ.but still gold๐ญ๐

I like am eh ๐

It still amazed me that we don't have people in the military and police force who are dissatisfied with the way things are going in Nigeria and are ready to disobey the politicians against oppression of the citizens.

Imagine what this guy will be saying now๐ญ

My senior in secondary school ๐

Frr?? Thatโs wild๐

The man in the Video Is Munir Yakubu, founder and head of Be Careful Nigeria (often styled Be Careful), an Abuja-based menswear label known for clean, restrained designs that have appeared at high-profile events such as the Imran GobirโRaheeda Okoya wedding. Aliko Dangote and BUA patronize his Kaftans too..

He no go fit talk ๐ญ๐๐

Make una allow this guy come na, motor go soon full oo

Did he say when I settle una I go leave una make una kill... ๐๐๐๐

He go don lean by now we no go even recognize am

Because of the premium shege wey en eyes go don see๐

I dey imagine wetin he do dey think now lmao

naso e go always dey be , this 2026 in the next ten years you go see wetin we go dey talk about today ๐

The future no look bright oo๐

we never even see anything fr everybody just wan chop share of the cake ,if una like make tinubu go ,the next person just wan come secure him own and naso e go dey be ,endless cycle.

Muniru

Real

I just tire e don tey we don Dey suffer

It's the kaftan and loafers for me.

๐ญ๐คฃ

He is not a Yoruba man

Very dependent country I swear๐

Honestly everyoneโs tired of this administration but theyโll still force themselves on the citizen. Na people when Dey support them I Dey vex for cuz na them Dey give them hope

The guy don high like mad

๐๐๐ญ๐ญ

Youll just know heโs tired of everything

@iidms1

๐๐๐

Aswear๐๐

I de wait for that "nice lofas " ๐

@titsforkikss Full of wisdom

Na to turn country dealer

I done dy find this guy for years

Very anyhow county

๐๐๐๐

Fitted kaftan and nice lofas

I support.

Who be this ๐๐๐

Imagine now in 2026, he fit just go dumb
รhnliche Videos
Sensitive content
i canโt really explain how iโm feeling right now, i wasnโt ready for this ๐ญ
Ale๐๐ชฉเปฬฃ โ
146,751 Aufrufe โข vor 6 Monaten
