Loading video...
Video Failed to Load
Yโall see this ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐
33 Comments

Barber fit be cultist, wey get leg for police and army ๐คฃ๐คฃ

How will he start jumping 3 story building because of common barber.

Make them ban TikTok ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Una no rate barber ๐

What if my leg come enter my belle ๐คฃ๐คฃ๐

This is content, laff wan kii me...๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Justice for barbers ๐

If you hear โwey dey worry youโ instead of โwetin dey worry youโ Just know say na Warri or Benin boy. Langua dey cry ๐คฃ

Mk my leg enter my belle ๐ญ๐๐๐

Make i dey run for barber? Shuu!

Make them ban Nigerians from TikTok ๐๐๐๐

Bro Wetin barber do you?

The disrespect for barbers too much, for only one video ๐๐๐

๐๐

Lmaoooo it is the jersey for me

๐ ๐ ๐

This is unfair to barbers ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

See content here na ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ญ๐ญ๐ญ

Justice for all barbers

๐ญ๐ญ๐๐๐๐

Why? Naso una go dey make person profession look very common ๐

Crazy people everywhere ๐

Barbing is a professional job Cos it can't be replaced if spoilt So ever good barber is close to perfect

๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ Barber, bro weak

The barber go use hand mend you ๐๐๐๐

So hilarious ๐๐

๐ this guy no serious

๐๐๐๐ Justice for barbers

I dey go lie down for the bed ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

Wetin barber do dis bros? ๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐ the guy dy craze

Ohh...na even barber ๐ Naim I con dey fear?

I say this again leave content for Nigerians
