Video yรผkleniyor...

Video Yรผklenemedi

Yโ€™all see this ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

183,736 gรถrรผntรผleme โ€ข 11 ay รถnce โ€ขvia X (Twitter)

33 Yorum

Thanos Papa profil fotoฤŸrafฤฑ
Thanos Papa11 ay รถnce

Barber fit be cultist, wey get leg for police and army ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Dr. Mind (Back up) profil fotoฤŸrafฤฑ
Dr. Mind (Back up)11 ay รถnce

How will he start jumping 3 story building because of common barber.

Kelechi โœŒ๏ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
Kelechi โœŒ๏ธ11 ay รถnce

Make them ban TikTok ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

แƒษ‘๐—‹ษฃโ™Ž๐Ÿ’œ profil fotoฤŸrafฤฑ
แƒษ‘๐—‹ษฃโ™Ž๐Ÿ’œ11 ay รถnce

Una no rate barber ๐Ÿ˜‚

Ifeanyi Franklin profil fotoฤŸrafฤฑ
Ifeanyi Franklin11 ay รถnce

What if my leg come enter my belle ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

VICTOR profil fotoฤŸrafฤฑ
VICTOR11 ay รถnce

This is content, laff wan kii me...๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Akรญnbแปฬyแบนฬ€dรฉ profil fotoฤŸrafฤฑ
Akรญnbแปฬyแบนฬ€dรฉ11 ay รถnce

Justice for barbers ๐Ÿ˜‚

UTDJuice profil fotoฤŸrafฤฑ
UTDJuice11 ay รถnce

If you hear โ€˜wey dey worry youโ€™ instead of โ€˜wetin dey worry youโ€™ Just know say na Warri or Benin boy. Langua dey cry ๐Ÿคฃ

$#โ‚ฌยฅ! profil fotoฤŸrafฤฑ
$#โ‚ฌยฅ!11 ay รถnce

Mk my leg enter my belle ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Chief profil fotoฤŸrafฤฑ
Chief11 ay รถnce

Make i dey run for barber? Shuu!

Gans profil fotoฤŸrafฤฑ
Gans11 ay รถnce

Make them ban Nigerians from TikTok ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

NAETOโœŒ profil fotoฤŸrafฤฑ
NAETOโœŒ11 ay รถnce

Bro Wetin barber do you?

The Unknown profil fotoฤŸrafฤฑ
The Unknown11 ay รถnce

The disrespect for barbers too much, for only one video ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Di Et profil fotoฤŸrafฤฑ
Di Et11 ay รถnce

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

YEMMYCOCOโœจ profil fotoฤŸrafฤฑ
YEMMYCOCOโœจ11 ay รถnce

Lmaoooo it is the jersey for me

Abiodun A. Adeleke๐Ÿ‘จ๐Ÿฝโ€๐Ÿ’ป profil fotoฤŸrafฤฑ
Abiodun A. Adeleke๐Ÿ‘จ๐Ÿฝโ€๐Ÿ’ป11 ay รถnce

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Emmy Writes profil fotoฤŸrafฤฑ
Emmy Writes11 ay รถnce

This is unfair to barbers ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

TomzyMakavel!๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท profil fotoฤŸrafฤฑ
TomzyMakavel!๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท11 ay รถnce

See content here na ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Lemony๐Ÿ‹ฯ€ profil fotoฤŸrafฤฑ
Lemony๐Ÿ‹ฯ€11 ay รถnce

Justice for all barbers

ELLA๐Ÿค๐Ÿ–ค๐Ÿซต๐Ÿฝ๐Ÿซต๐Ÿฝ profil fotoฤŸrafฤฑ
ELLA๐Ÿค๐Ÿ–ค๐Ÿซต๐Ÿฝ๐Ÿซต๐Ÿฝ11 ay รถnce

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Phencrown๐Ÿ‘‘ profil fotoฤŸrafฤฑ
Phencrown๐Ÿ‘‘11 ay รถnce

Why? Naso una go dey make person profession look very common ๐Ÿ˜‚

MeekEazy profil fotoฤŸrafฤฑ
MeekEazy11 ay รถnce

Crazy people everywhere ๐Ÿ˜‚

BIG VIBE profil fotoฤŸrafฤฑ
BIG VIBE11 ay รถnce

Barbing is a professional job Cos it can't be replaced if spoilt So ever good barber is close to perfect

RoiJohanny๐Ÿ“ˆ๐Ÿ“Š profil fotoฤŸrafฤฑ
RoiJohanny๐Ÿ“ˆ๐Ÿ“Š11 ay รถnce

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ Barber, bro weak

Sampson Obinna profil fotoฤŸrafฤฑ
Sampson Obinna11 ay รถnce

The barber go use hand mend you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Dr Farouk profil fotoฤŸrafฤฑ
Dr Farouk11 ay รถnce

So hilarious ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Paul profil fotoฤŸrafฤฑ
Paul11 ay รถnce

๐Ÿ˜‚ this guy no serious

Hollah โค๏ธ๐Ÿฆ…๐Ÿช– profil fotoฤŸrafฤฑ
Hollah โค๏ธ๐Ÿฆ…๐Ÿช–11 ay รถnce

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Justice for barbers

Daniel Egwu profil fotoฤŸrafฤฑ
Daniel Egwu11 ay รถnce

I dey go lie down for the bed ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜…

Straight profil fotoฤŸrafฤฑ
Straight11 ay รถnce

Wetin barber do dis bros? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Slimm profil fotoฤŸrafฤฑ
Slimm11 ay รถnce

๐Ÿ˜‚ the guy dy craze

FaddyK! profil fotoฤŸrafฤฑ
FaddyK!11 ay รถnce

Ohh...na even barber ๐Ÿ˜‚ Naim I con dey fear?

smart profil fotoฤŸrafฤฑ
smart11 ay รถnce

I say this again leave content for Nigerians

Benzer Videolar