Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Y’all stay blessed and alive 🙏🏾🔥🚒🔥🔥Link 👉🏾

1,371,704 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

D-Rado👑 profil fotoğrafı
D-Rado👑1 ay önce

Egbon delete this rubbish now. You wan dey compete with our fav? 🤨

greazy speaks profil fotoğrafı
greazy speaks1 ay önce

All this una fight no concern me anybody way drop banger me i go stream

S. N profil fotoğrafı
S. N1 ay önce

Mr 99% this one no sweet ó

Ghost St. Patrick 🤓 profil fotoğrafı
Ghost St. Patrick 🤓1 ay önce

Stay cursed my Gee.

@mrbuchy profil fotoğrafı
@mrbuchy1 ay önce

Jam.. you sabi sing nobody is taking that away from you … make peace your twin brother we love you both

SMODO LEE profil fotoğrafı
SMODO LEE1 ay önce

Call Peter and settle with him. Na Psquare sweet for person ear.

Ndubuisi Ndubueze profil fotoğrafı
Ndubuisi Ndubueze1 ay önce

@Tife_SZNN So na the 99% lyrics wey you de write be this??? You better go find handwork oo😌

Esoteric profil fotoğrafı
Esoteric1 ay önce

No be you dem say e sabi sing pass for Psquare, why your voice sound like say you get sore throat?

IGRIS 🩸🛡️ profil fotoğrafı
IGRIS 🩸🛡️1 ay önce

E dey vex me say I been dey prefer you to peter.

G0D .0F .E$CAP€ .🇵🇹.🇺🇸.🇬🇧.🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿.🕊️ profil fotoğrafı
G0D .0F .E$CAP€ .🇵🇹.🇺🇸.🇬🇧.🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿.🕊️1 ay önce

🔥🚒 Rudeboy till I die they can never make me hate you, you wil keep going higher and higher , Jude will go higher, Peter will go high. There's no villian or saint in this story, all I see is personal beef. FIRE DEPARTMENT 🔥🔥 LET'S RUN UP BLESSED AND ALIVE >>>

@NaijaUpdatesHQ profil fotoğrafı
@NaijaUpdatesHQ1 ay önce

Jude Okoye, the first middleman to take 40% for introducing two twins to each other. 😭😂

heroshima uche profil fotoğrafı
heroshima uche1 ay önce

From the dark to the light now I’m standing tall uses to dream of good tidings now I’m getting it all !!!! #blessed&alive 💥💥💥💥💥 lyrically rudyyyy !!!!

Laugh Then Think profil fotoğrafı
Laugh Then Think1 ay önce

@ikenna_ezeja Una just de use gullible Nigerians do advert 😂

Chinaza (Nwaanyịnightwear) profil fotoğrafı
Chinaza (Nwaanyịnightwear)1 ay önce

Why you dey like wear sun shades to sing? Na because Peter fine pass you Stay away from Judas Go and make peace with your twin

Big Somie profil fotoğrafı
Big Somie1 ay önce

Make I tap the link and Una go divert the money wey Dey my account? 😏

Osaro PhD, Csu. profil fotoğrafı
Osaro PhD, Csu.1 ay önce

@Equity_ofs You sabi sing wella. Make peace with your brothers.

DerStille profil fotoğrafı
DerStille1 ay önce

What if una dey use this una fight take they push una song.. make e no be say una Dey whine us o

Make Out Hill 🐦‍🔥⃤⃟⃝🦅 profil fotoğrafı
Make Out Hill 🐦‍🔥⃤⃟⃝🦅1 ay önce

@Wuwaika90 You wey Judas don use your head 🤨

Peace Ighodaro💛 profil fotoğrafı
Peace Ighodaro💛1 ay önce

E no sweet at all

Bishop profil fotoğrafı
Bishop1 ay önce

Go am apologize to your brother and stop all this jor.

Gifted _Hands🙏 profil fotoğrafı
Gifted _Hands🙏1 ay önce

Everything Peter claimed has been cleared by jude. Abi, are some of you still biased about the truth from jude? When his brothers are saving money, he was buying the most expensive cars as at then, cars that even a state governor can't afford , not even for his mum but to a girlfriend who is 9 years older than him , and older than his elder brothers. Now he wants to earn where he didn't save. That's idiocy and greed

Frank Chelsea profil fotoğrafı
Frank Chelsea1 ay önce

Sakordie murdered this song

Omega X D 𝕏🤴🏽 profil fotoğrafı
Omega X D 𝕏🤴🏽1 ay önce

When the melody is beautiful and the message is real, music becomes unforgettable!!! And the mark of great music is not how loud it is, but how deeply it stays with you. Run it Up!!! 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥📈🔊 🎥

Ugoo profil fotoğrafı
Ugoo1 ay önce

I detest what’s going on but I still like how you all are milking the situation to your advantage. All the love and hate still benefits the two with ‘actual’ talent.

DOZIE ✨ profil fotoğrafı
DOZIE ✨1 ay önce

I love good music I don pass the stage to hate on person for matter wa no concern me God know who be good or bad person My soul loves good music and I will always align with it May god give u and ur bro peace even in separation 🙏🏾🖤💙

𝐑𝐞𝐱𝐱𝐢𝐞 profil fotoğrafı
𝐑𝐞𝐱𝐱𝐢𝐞1 ay önce

Una just dey fck up gannnn 😭 There’s a reason you two came as twins, you compliment each other so well omg Seperately Una too dey hit but together???? A perfect duo

No joke 🙅 profil fotoğrafı
No joke 🙅1 ay önce

You Don go beg your brother? Make una two try settle the issues on time 🤝

Greek God profil fotoğrafı
Greek God1 ay önce

@Wesley14F This guy don really see us finish…..😂 Dem dey drag u U dey post music for us make we stream….. Oya na

Arise nwa Agulu profil fotoğrafı
Arise nwa Agulu1 ay önce

God keep you high bro. I have always liked you. Your voice is what made me love Psquare especially when I am driving. Keep it up bro

Jay Jay profil fotoğrafı
Jay Jay1 ay önce

Why not let Judas iscariot manage you or produce your videos ?

Heaven Heaven 🇨🇦 🍁 🇳🇬 profil fotoğrafı
Heaven Heaven 🇨🇦 🍁 🇳🇬1 ay önce

The real ones know better... we are with you Rudeboy...ignore the noise..stay music focus 💯

The Naija O'Clock profil fotoğrafı
The Naija O'Clock1 ay önce

You make music while your brother make emotional comedy skit🔥

OBI 💛™️▫️ profil fotoğrafı
OBI 💛™️▫️1 ay önce

You really Rude 😂😂 and I like

Chisom profil fotoğrafı
Chisom1 ay önce

You too sabi rudeboy Don’t pay attention to any fucking noise pollution

Benzer Videolar