Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Yโ€™all stay blessed and alive ๐Ÿ™๐Ÿพ๐Ÿ”ฅ๐Ÿš’๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅLink ๐Ÿ‘‰๐Ÿพ

1,371,704 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von D-Rado๐Ÿ‘‘
D-Rado๐Ÿ‘‘vor 1 Monat

Egbon delete this rubbish now. You wan dey compete with our fav? ๐Ÿคจ

Profilbild von greazy speaks
greazy speaksvor 1 Monat

All this una fight no concern me anybody way drop banger me i go stream

Profilbild von S. N
S. Nvor 1 Monat

Mr 99% this one no sweet รณ

Profilbild von Ghost St. Patrick ๐Ÿค“
Ghost St. Patrick ๐Ÿค“vor 1 Monat

Stay cursed my Gee.

Profilbild von @mrbuchy
@mrbuchyvor 1 Monat

Jam.. you sabi sing nobody is taking that away from you โ€ฆ make peace your twin brother we love you both

Profilbild von SMODO LEE
SMODO LEEvor 1 Monat

Call Peter and settle with him. Na Psquare sweet for person ear.

Profilbild von Ndubuisi Ndubueze
Ndubuisi Ndubuezevor 1 Monat

@Tife_SZNN So na the 99% lyrics wey you de write be this??? You better go find handwork oo๐Ÿ˜Œ

Profilbild von Esoteric
Esotericvor 1 Monat

No be you dem say e sabi sing pass for Psquare, why your voice sound like say you get sore throat?

Profilbild von IGRIS ๐Ÿฉธ๐Ÿ›ก๏ธ
IGRIS ๐Ÿฉธ๐Ÿ›ก๏ธvor 1 Monat

E dey vex me say I been dey prefer you to peter.

Profilbild von G0D .0F .E$CAPโ‚ฌ .๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡น.๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ.๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง.๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ.๐Ÿ•Š๏ธ
G0D .0F .E$CAPโ‚ฌ .๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡น.๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ.๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง.๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ.๐Ÿ•Š๏ธvor 1 Monat

๐Ÿ”ฅ๐Ÿš’ Rudeboy till I die they can never make me hate you, you wil keep going higher and higher , Jude will go higher, Peter will go high. There's no villian or saint in this story, all I see is personal beef. FIRE DEPARTMENT ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ LET'S RUN UP BLESSED AND ALIVE >>>

Profilbild von @NaijaUpdatesHQ
@NaijaUpdatesHQvor 1 Monat

Jude Okoye, the first middleman to take 40% for introducing two twins to each other. ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von heroshima uche
heroshima uchevor 1 Monat

From the dark to the light now Iโ€™m standing tall uses to dream of good tidings now Iโ€™m getting it all !!!! #blessed&alive ๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฅ lyrically rudyyyy !!!!

Profilbild von Laugh Then Think
Laugh Then Thinkvor 1 Monat

@ikenna_ezeja Una just de use gullible Nigerians do advert ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Chinaza (Nwaanyแป‹nightwear)
Chinaza (Nwaanyแป‹nightwear)vor 1 Monat

Why you dey like wear sun shades to sing? Na because Peter fine pass you Stay away from Judas Go and make peace with your twin

Profilbild von Big Somie
Big Somievor 1 Monat

Make I tap the link and Una go divert the money wey Dey my account? ๐Ÿ˜

Profilbild von Osaro PhD, Csu.
Osaro PhD, Csu.vor 1 Monat

@Equity_ofs You sabi sing wella. Make peace with your brothers.

Profilbild von DerStille
DerStillevor 1 Monat

What if una dey use this una fight take they push una song.. make e no be say una Dey whine us o

Profilbild von Make Out Hill ๐Ÿฆโ€๐Ÿ”ฅโƒคโƒŸโƒ๐Ÿฆ…
Make Out Hill ๐Ÿฆโ€๐Ÿ”ฅโƒคโƒŸโƒ๐Ÿฆ…vor 1 Monat

@Wuwaika90 You wey Judas don use your head ๐Ÿคจ

Profilbild von Peace Ighodaro๐Ÿ’›
Peace Ighodaro๐Ÿ’›vor 1 Monat

E no sweet at all

Profilbild von Bishop
Bishopvor 1 Monat

Go am apologize to your brother and stop all this jor.

Profilbild von Gifted _Hands๐Ÿ™
Gifted _Hands๐Ÿ™vor 1 Monat

Everything Peter claimed has been cleared by jude. Abi, are some of you still biased about the truth from jude? When his brothers are saving money, he was buying the most expensive cars as at then, cars that even a state governor can't afford , not even for his mum but to a girlfriend who is 9 years older than him , and older than his elder brothers. Now he wants to earn where he didn't save. That's idiocy and greed

Profilbild von Frank Chelsea
Frank Chelseavor 1 Monat

Sakordie murdered this song

Profilbild von Omega X D ๎จ€๐•๐Ÿคด๐Ÿฝ
Omega X D ๎จ€๐•๐Ÿคด๐Ÿฝvor 1 Monat

When the melody is beautiful and the message is real, music becomes unforgettable!!! And the mark of great music is not how loud it is, but how deeply it stays with you. Run it Up!!! ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ“ˆ๐Ÿ”Š ๐ŸŽฅ

Profilbild von Ugoo
Ugoovor 1 Monat

I detest whatโ€™s going on but I still like how you all are milking the situation to your advantage. All the love and hate still benefits the two with โ€˜actualโ€™ talent.

Profilbild von DOZIE โœจ
DOZIE โœจvor 1 Monat

I love good music I don pass the stage to hate on person for matter wa no concern me God know who be good or bad person My soul loves good music and I will always align with it May god give u and ur bro peace even in separation ๐Ÿ™๐Ÿพ๐Ÿ–ค๐Ÿ’™

Profilbild von ๐‘๐ž๐ฑ๐ฑ๐ข๐ž
๐‘๐ž๐ฑ๐ฑ๐ข๐žvor 1 Monat

Una just dey fck up gannnn ๐Ÿ˜ญ Thereโ€™s a reason you two came as twins, you compliment each other so well omg Seperately Una too dey hit but together???? A perfect duo

Profilbild von No joke ๐Ÿ™…
No joke ๐Ÿ™…vor 1 Monat

You Don go beg your brother? Make una two try settle the issues on time ๐Ÿค

Profilbild von Greek God
Greek Godvor 1 Monat

@Wesley14F This guy don really see us finishโ€ฆ..๐Ÿ˜‚ Dem dey drag u U dey post music for us make we streamโ€ฆ.. Oya na

Profilbild von Arise nwa Agulu
Arise nwa Aguluvor 1 Monat

God keep you high bro. I have always liked you. Your voice is what made me love Psquare especially when I am driving. Keep it up bro

Profilbild von Jay Jay
Jay Jayvor 1 Monat

Why not let Judas iscariot manage you or produce your videos ?

Profilbild von Heaven Heaven ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ ๐Ÿ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Heaven Heaven ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ ๐Ÿ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Monat

The real ones know better... we are with you Rudeboy...ignore the noise..stay music focus ๐Ÿ’ฏ

Profilbild von The Naija O'Clock
The Naija O'Clockvor 1 Monat

You make music while your brother make emotional comedy skit๐Ÿ”ฅ

Profilbild von OBI ๐Ÿ’›โ„ข๏ธโ–ซ๏ธ
OBI ๐Ÿ’›โ„ข๏ธโ–ซ๏ธvor 1 Monat

You really Rude ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ and I like

Profilbild von Chisom
Chisomvor 1 Monat

You too sabi rudeboy Donโ€™t pay attention to any fucking noise pollution

ร„hnliche Videos