Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Y’all stay blessed and alive 🙏🏾🔥🚒🔥🔥Link 👉🏾

1,371,704 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля D-Rado👑
D-Rado👑1 месяц назад

Egbon delete this rubbish now. You wan dey compete with our fav? 🤨

Фото профиля greazy speaks
greazy speaks1 месяц назад

All this una fight no concern me anybody way drop banger me i go stream

Фото профиля S. N
S. N1 месяц назад

Mr 99% this one no sweet ó

Фото профиля Ghost St. Patrick 🤓
Ghost St. Patrick 🤓1 месяц назад

Stay cursed my Gee.

Фото профиля @mrbuchy
@mrbuchy1 месяц назад

Jam.. you sabi sing nobody is taking that away from you … make peace your twin brother we love you both

Фото профиля SMODO LEE
SMODO LEE1 месяц назад

Call Peter and settle with him. Na Psquare sweet for person ear.

Фото профиля Ndubuisi Ndubueze
Ndubuisi Ndubueze1 месяц назад

@Tife_SZNN So na the 99% lyrics wey you de write be this??? You better go find handwork oo😌

Фото профиля Esoteric
Esoteric1 месяц назад

No be you dem say e sabi sing pass for Psquare, why your voice sound like say you get sore throat?

Фото профиля IGRIS 🩸🛡️
IGRIS 🩸🛡️1 месяц назад

E dey vex me say I been dey prefer you to peter.

Фото профиля G0D .0F .E$CAP€ .🇵🇹.🇺🇸.🇬🇧.🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿.🕊️
G0D .0F .E$CAP€ .🇵🇹.🇺🇸.🇬🇧.🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿.🕊️1 месяц назад

🔥🚒 Rudeboy till I die they can never make me hate you, you wil keep going higher and higher , Jude will go higher, Peter will go high. There's no villian or saint in this story, all I see is personal beef. FIRE DEPARTMENT 🔥🔥 LET'S RUN UP BLESSED AND ALIVE >>>

Фото профиля @NaijaUpdatesHQ
@NaijaUpdatesHQ1 месяц назад

Jude Okoye, the first middleman to take 40% for introducing two twins to each other. 😭😂

Фото профиля heroshima uche
heroshima uche1 месяц назад

From the dark to the light now I’m standing tall uses to dream of good tidings now I’m getting it all !!!! #blessed&alive 💥💥💥💥💥 lyrically rudyyyy !!!!

Фото профиля Laugh Then Think
Laugh Then Think1 месяц назад

@ikenna_ezeja Una just de use gullible Nigerians do advert 😂

Фото профиля Chinaza (Nwaanyịnightwear)
Chinaza (Nwaanyịnightwear)1 месяц назад

Why you dey like wear sun shades to sing? Na because Peter fine pass you Stay away from Judas Go and make peace with your twin

Фото профиля Big Somie
Big Somie1 месяц назад

Make I tap the link and Una go divert the money wey Dey my account? 😏

Фото профиля Osaro PhD, Csu.
Osaro PhD, Csu.1 месяц назад

@Equity_ofs You sabi sing wella. Make peace with your brothers.

Фото профиля DerStille
DerStille1 месяц назад

What if una dey use this una fight take they push una song.. make e no be say una Dey whine us o

Фото профиля Make Out Hill 🐦‍🔥⃤⃟⃝🦅
Make Out Hill 🐦‍🔥⃤⃟⃝🦅1 месяц назад

@Wuwaika90 You wey Judas don use your head 🤨

Фото профиля Peace Ighodaro💛
Peace Ighodaro💛1 месяц назад

E no sweet at all

Фото профиля Bishop
Bishop1 месяц назад

Go am apologize to your brother and stop all this jor.

Фото профиля Gifted _Hands🙏
Gifted _Hands🙏1 месяц назад

Everything Peter claimed has been cleared by jude. Abi, are some of you still biased about the truth from jude? When his brothers are saving money, he was buying the most expensive cars as at then, cars that even a state governor can't afford , not even for his mum but to a girlfriend who is 9 years older than him , and older than his elder brothers. Now he wants to earn where he didn't save. That's idiocy and greed

Фото профиля Frank Chelsea
Frank Chelsea1 месяц назад

Sakordie murdered this song

Фото профиля Omega X D 𝕏🤴🏽
Omega X D 𝕏🤴🏽1 месяц назад

When the melody is beautiful and the message is real, music becomes unforgettable!!! And the mark of great music is not how loud it is, but how deeply it stays with you. Run it Up!!! 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥📈🔊 🎥

Фото профиля Ugoo
Ugoo1 месяц назад

I detest what’s going on but I still like how you all are milking the situation to your advantage. All the love and hate still benefits the two with ‘actual’ talent.

Фото профиля DOZIE ✨
DOZIE ✨1 месяц назад

I love good music I don pass the stage to hate on person for matter wa no concern me God know who be good or bad person My soul loves good music and I will always align with it May god give u and ur bro peace even in separation 🙏🏾🖤💙

Фото профиля 𝐑𝐞𝐱𝐱𝐢𝐞
𝐑𝐞𝐱𝐱𝐢𝐞1 месяц назад

Una just dey fck up gannnn 😭 There’s a reason you two came as twins, you compliment each other so well omg Seperately Una too dey hit but together???? A perfect duo

Фото профиля No joke 🙅
No joke 🙅1 месяц назад

You Don go beg your brother? Make una two try settle the issues on time 🤝

Фото профиля Greek God
Greek God1 месяц назад

@Wesley14F This guy don really see us finish…..😂 Dem dey drag u U dey post music for us make we stream….. Oya na

Фото профиля Arise nwa Agulu
Arise nwa Agulu1 месяц назад

God keep you high bro. I have always liked you. Your voice is what made me love Psquare especially when I am driving. Keep it up bro

Фото профиля Jay Jay
Jay Jay1 месяц назад

Why not let Judas iscariot manage you or produce your videos ?

Фото профиля Heaven Heaven 🇨🇦 🍁 🇳🇬
Heaven Heaven 🇨🇦 🍁 🇳🇬1 месяц назад

The real ones know better... we are with you Rudeboy...ignore the noise..stay music focus 💯

Фото профиля The Naija O'Clock
The Naija O'Clock1 месяц назад

You make music while your brother make emotional comedy skit🔥

Фото профиля OBI 💛™️▫️
OBI 💛™️▫️1 месяц назад

You really Rude 😂😂 and I like

Фото профиля Chisom
Chisom1 месяц назад

You too sabi rudeboy Don’t pay attention to any fucking noise pollution

Похожие видео