正在加载视频...
视频加载失败
Y’all stay blessed and alive 🙏🏾🔥🚒🔥🔥Link 👉🏾
1,371,704 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

Egbon delete this rubbish now. You wan dey compete with our fav? 🤨

All this una fight no concern me anybody way drop banger me i go stream

Mr 99% this one no sweet ó

Stay cursed my Gee.

Jam.. you sabi sing nobody is taking that away from you … make peace your twin brother we love you both

Call Peter and settle with him. Na Psquare sweet for person ear.

@Tife_SZNN So na the 99% lyrics wey you de write be this??? You better go find handwork oo😌

No be you dem say e sabi sing pass for Psquare, why your voice sound like say you get sore throat?

E dey vex me say I been dey prefer you to peter.

🔥🚒 Rudeboy till I die they can never make me hate you, you wil keep going higher and higher , Jude will go higher, Peter will go high. There's no villian or saint in this story, all I see is personal beef. FIRE DEPARTMENT 🔥🔥 LET'S RUN UP BLESSED AND ALIVE >>>

Jude Okoye, the first middleman to take 40% for introducing two twins to each other. 😭😂

From the dark to the light now I’m standing tall uses to dream of good tidings now I’m getting it all !!!! #blessed&alive 💥💥💥💥💥 lyrically rudyyyy !!!!

@ikenna_ezeja Una just de use gullible Nigerians do advert 😂

Why you dey like wear sun shades to sing? Na because Peter fine pass you Stay away from Judas Go and make peace with your twin

Make I tap the link and Una go divert the money wey Dey my account? 😏

@Equity_ofs You sabi sing wella. Make peace with your brothers.

What if una dey use this una fight take they push una song.. make e no be say una Dey whine us o

@Wuwaika90 You wey Judas don use your head 🤨

E no sweet at all

Go am apologize to your brother and stop all this jor.

Everything Peter claimed has been cleared by jude. Abi, are some of you still biased about the truth from jude? When his brothers are saving money, he was buying the most expensive cars as at then, cars that even a state governor can't afford , not even for his mum but to a girlfriend who is 9 years older than him , and older than his elder brothers. Now he wants to earn where he didn't save. That's idiocy and greed

Sakordie murdered this song

When the melody is beautiful and the message is real, music becomes unforgettable!!! And the mark of great music is not how loud it is, but how deeply it stays with you. Run it Up!!! 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥📈🔊 🎥

I detest what’s going on but I still like how you all are milking the situation to your advantage. All the love and hate still benefits the two with ‘actual’ talent.

I love good music I don pass the stage to hate on person for matter wa no concern me God know who be good or bad person My soul loves good music and I will always align with it May god give u and ur bro peace even in separation 🙏🏾🖤💙

Una just dey fck up gannnn 😭 There’s a reason you two came as twins, you compliment each other so well omg Seperately Una too dey hit but together???? A perfect duo

You Don go beg your brother? Make una two try settle the issues on time 🤝

@Wesley14F This guy don really see us finish…..😂 Dem dey drag u U dey post music for us make we stream….. Oya na

God keep you high bro. I have always liked you. Your voice is what made me love Psquare especially when I am driving. Keep it up bro

Why not let Judas iscariot manage you or produce your videos ?

The real ones know better... we are with you Rudeboy...ignore the noise..stay music focus 💯

You make music while your brother make emotional comedy skit🔥

You really Rude 😂😂 and I like

You too sabi rudeboy Don’t pay attention to any fucking noise pollution
