Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

yall thought i was joking??😭😭

239,880 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля DaddY_EveryBodY
DaddY_EveryBodY3 месяцев назад

@CallMeGNFSULTAN My ear no believe wetin e dey hear o 😭😭

Фото профиля Tife ❤️🎙️
Tife ❤️🎙️3 месяцев назад

@CallMeGNFSULTAN 😭😭😭

Фото профиля Spice🌬️🌪️
Spice🌬️🌪️3 месяцев назад

From the way she expressed herself here you can tell she was traumatized, like she no expect say that kind thing dey exist.

Фото профиля Arden
Arden3 месяцев назад

😭😂guy u don traumatize me this night bro wetin be this abeg

Фото профиля Ucheoma Wisdom
Ucheoma Wisdom3 месяцев назад

😂😂😂 First date question: Una dey shit on top shit for una family?

Фото профиля Vheeki Tom Tom 🍬🍬
Vheeki Tom Tom 🍬🍬3 месяцев назад

What did I just listen to???😭😭

Фото профиля niggasaki💭
niggasaki💭3 месяцев назад

The girl no fit recover from this one

Фото профиля Toby on X | Looking for Work Expeditiously
Toby on X | Looking for Work Expeditiously3 месяцев назад

Bro I dey die. Shit on top shit? 😭😭😭😭 I would crashout too😭😭

Фото профиля Divaberry
Divaberry3 месяцев назад

Infection go Dey her body 😭

Фото профиля chisom
chisom3 месяцев назад

1.) what?

Фото профиля Bastard Milliano 🎶🚀🔥💀❤️
Bastard Milliano 🎶🚀🔥💀❤️3 месяцев назад

@BAD__CHEF you dey craze for that “fmmmm” ajasa wey you add. 😂😂

Фото профиля Salenko
Salenko3 месяцев назад

Jehovah napu ekwensu ike

Фото профиля Tiny 🙏🏾😇
Tiny 🙏🏾😇3 месяцев назад

Una dey hold evidence o, na why them say fvkup no dey sour 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля loyd 🦁💜
loyd 🦁💜3 месяцев назад

See trauma…..Godddddddddd 😭😭😭

Фото профиля n❧
n❧3 месяцев назад

No way bruh😭

Фото профиля Frank
Frank3 месяцев назад

Guy I don de laugh for straight one hour 😭😭😭😭😭😭😭

Фото профиля Big Derah𖣂🇬🇧💜🦅
Big Derah𖣂🇬🇧💜🦅3 месяцев назад

Ewww wtf

Фото профиля Power
Power3 месяцев назад

She dey battle ice , still dey battle infection 😭

Фото профиля Tobi Blaq
Tobi Blaq3 месяцев назад

🤣🤣🤣 the girl want due that day, this girl say she remove clothes stench hit her, and she set camera starts masturbating

Фото профиля bolaji
bolaji3 месяцев назад

Audubillahi mina shaytani rajim 😭

Фото профиля JK🍒
JK🍒3 месяцев назад

😂😂😂😭

Фото профиля Dindu
Dindu3 месяцев назад

💩 on top 💩 , as in contribution?

Фото профиля Xreal
Xreal3 месяцев назад

This one small, just check wizzy page on TikTok, you go run mad 😂😂

Фото профиля Lily🥀
Lily🥀3 месяцев назад

God please 😭

Фото профиля microwaved eba
microwaved eba3 месяцев назад

all of them dey shit on top the shit?!😭

Фото профиля Eunice 💯🦋
Eunice 💯🦋3 месяцев назад

😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭

Фото профиля Dave
Dave3 месяцев назад

Omo infection go be water 😂

Фото профиля saichi sugimoto
saichi sugimoto3 месяцев назад

@_EngrUsman

Фото профиля Zeddicus
Zeddicus3 месяцев назад

@only1_declan 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Фото профиля dave
dave3 месяцев назад

No wonder she look like bacteria 🤢

Фото профиля Skinny💫
Skinny💫3 месяцев назад

First in my generation to hear this kind thing 😭

Фото профиля Purity Joanna
Purity Joanna3 месяцев назад

Who was blowing his nose😂😂😂😂

Фото профиля OLAJUMOKEMI
OLAJUMOKEMI3 месяцев назад

The pain in the speaker's voice is serious.... "Am I in your family house"

Фото профиля Pelly🇳🇬
Pelly🇳🇬3 месяцев назад

I just know say that girl go dirty 😂😂

Фото профиля Kemi Chris
Kemi Chris3 месяцев назад

I no fit believe wetin I hear 😅😂

Похожие видео