Loading video...
Video Failed to Load
Yan Diomande 0-0-5 #madrid #ucl #intermilan
69,015 views • 2 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

😂😂😂worst signing this transfer window... Madrid fans know, they won't admit to it and we don't care.. Nigga mild asf..

Heavy otele Him never see anything Them go send am go loan for venezia next season 🤣🤣🤣🤣

I still don’t know why you’re dragging this our Africa player. I want to know why you keep bantering him. What exactly is the reason?

I can’t believe kombo was right about diomande being an Otele 💔💔💔 Leipzig scammed us

This guy na La Liga Madueke 😂

I will be here when this boy begin play well

See team wey wan collect laliga from barca hand......people wey hate barca funny pass sabinus

Make Una leave this 140m make e rest abeg😂😂

I beg leave am o na future Madrid player mumu

Na your laugh I like pass😂😭😭🤣

I am about to record your video of mockery: you, laughing uproariously and hurling invectives at Yan Diomandé. Once he has won the coach’s trust and begins to work wonders, I shall return to this very place to answer you.

Yan Diamande really need to step up his game. I'm so disappointed with his performance last night. Perhaps you should go back and watch clips on how he play. My ivorian broda, no fall our hands just like pepe while in Arsenal, abeg. Prove kombo wrong that your better player

Madrid ordered Oliseh but collected Temu Oliseh.......🤣😂😎

Lol..abeg make we give our African brother from Côte d'Ivoire time. Vinicious Jnr if you all recall also had difficult and unimpressive performances in his early days in Madrid.

Omo I hate it when you banter players like this men ..

Drag am like generator… Madrid think say dem dey see good player from Leipzig… Dem not ask questions, Timo Werner, Nkunku, Sesko, Xavi Simons and many more

I don’t even understand your drag about YAN😂😂 just screams pain coz otherwise what is your point about a player that arrived late under Mou and you’re reading out all the 5minutes statistics😂😂 E no sweet!!😂

Olise from temu 😂😂😂😂😂

Him go still turn up we love am like that focus on gavi improvement

Guy Watin be’yandi’ 😂😭💔

We are there 😂

Big game player

Sad inside 🥹

Na they way you dey always call am outside dey always mozz me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Well sha them no dey play am for him right winger na LW him be once Júnior get injury he go step up may una still give am time

Six touches with one short on target is cool for who played only 11mins

This guy naa heavy Otele Real Madrid just waste money big time

This guy is a BLACK SHEEP to Madrid team 😂🤣🤣

0-0-5 💀😂😂😂😂

It’s counting We taking records

This guy, as much as i dislike your contents you still always find a way to make me laugh 🤦🏽♂️🤦🏽♂️ What is “Bia come outside” 😭😭😂

Yamal was 008 by the way

So? What’s your point? Right him off at your peril



