Loading video...
Video Failed to Load
Yemi mi lova ✊🏾 yemialade
192,458 views • 6 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

@yemialadee You guys Fit yourselves Yemmy is one of the most naturally endowed women in History and Don BaBa J is also one of the most naturally endowed men in History Perfect Equation.. Mr Endowed toh Badht

@yemialadee Don baba .. see dance moves @DONJAZZY

@yemialadee Everything you touch must sell out like Olx. Such a grace 😍

@yemialadee Jazzy ti dé pa dá 🐘🤍 Na today i go collect that 5M wey you promise me 😂😂😂😂

@yemialadee Daddy let me seize this privilege to ask for urgent 1m wey u no Dey use!!! I want add buy small Corolla i don tire to jump kprope go work 🙆♀️🙆♀️🙆♀️🙆♀️🙆♀️

@yemialadee Supremos❤️❤️

@yemialadee Don baba🫡

@yemialadee ❤️🥰

@AdekunleBabat11 @yemialadee My Idolo wire me something make o go find my lover

@yemialadee @DONJAZZY Don baba I make websites for small business and it’s very affordable, help me pay for 10 to 100 business let me make websites that will help their businesses , any amount of your choice, just 120k each.

@yemialadee Why you dey bear supremos sef @DONJAZZY Abi are u are supremos commradium?? 😌😌😌

@yemialadee Don baba Jay on the beat

@yemialadee Gbedu ree oo!!! Make I jump on the remix now boss

@yemialadee Omo, Yemi fresh oh. 🥰🥰🥰

@yemialadee

@yemialadee Hmmmm finallly hallelujah

@yemialadee Yemi Alade with the vibes

@yemialadee My favorite people. You look fabulous Don Baba! Taller and more energetic. Keep it up nwanne.

@yemialadee Don Jazzy dey for everybody

@yemialadee Your energy levels though

@yemialadee Boss lookin dope 👌

@yemialadee Supreme your dance moves dey very solid

@yemialadee 😂 Hi Michael!, it's your dance for me, easy ok!. Good evening, how are you doing today? 🤍🤗

@yemialadee Big don 😂😂😂😂

@yemialadee Make i try this dancing step tomorrow as my birthday 🎈🎈... No one to recreate with God abeg. 😑😑

@yemialadee My Boss Try the check DM na 😩😩😩

@yemialadee E no get who Baba no fit support

@yemialadee It's donjazzy again... See moves na 🙅🏿🔥🔥

@yemialadee I’m happy again the Don has posted and active for here, welcome Don J. Make yemi cook o she sabi

@yemialadee My Supremos daddy. Good afternoon don. Good to see you here sir

@yemialadee My leader @DONJAZZY dey dance óooo

@yemialadee Don Jazzy be like you go need Agbo jedi 🤣

@yemialadee Baba bless us pls , reaching out for help with an urgent need My family of four and I are struggling to pay our rent, which has been overdue since January We need 250k to settle our landlordAny contribution, big, small,would be appreciated Moniepoint M. bank 5030575044, MFON

@yemialadee Don

