Loading video...
Video Failed to Load
YES NAIJA 🦅
733,166 views • 5 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Just gimme night food Abeg 😭😭

The whole world will be cheering you guys tonight. 🔥

@TobbyCfc We Dey 4u

@KABADIZ YES NAIJA:…LookMan✨✨✨

Later today.

We're solidly behind you tonight..

We are molding tonight

Cook that club for me today guys. Just like the last time!

Do us proud today, knack barcelona 3-0

@mathenda192 Make them cry tonight

Congratulations to Atletico Madrid and Ademola Lookman

We are winning tonight. The naija spirit is with u. Up athletico madrid Down Barca

Save us from noise pollution tonight…Let’s do this boys 🔥🔥🔥

Barcelona will make a come back 😂

@midedey4uu YES OOOO!!! 🦅🇳🇬 Naija no dey carry last! We dey show face always 🔥 Who else repping the green white green? Make una holla 👇

I love Lookman but I'm supporting Barcelona. Atletico Madrid plays a boring football. Make the team wey Sabi ball play against Arsenal in the semi final.

Lookman 🇳🇬

Una go reflog barca Dem no reach Up ATM

That’s our boy Lookman is the best

we no dey carry last

@AFC_OlaitaN Don’t worry We are with you today

If Una like make una praise naija 500%, una go collect tonight seh😂

We gallant…We Dey with U, no shaking Every Nigerian is behind Atletico Madrid Pls not any Nigerian not supporting ATM is an half breed 😂😂

sha finish work tonight no stress me at all!

That’s what we do Let’s go get the win again!

I will be supporting because of ademola tonight want to drink barca tears tonight

Run it back abeg. E get tears wey I wan collect tonight

@_darkguycosta We deh for you

This angle! 🔥🇳🇬

Naija to the world!🦅

ATM you are bursting my brain right now 😂. The power of Naija .Yes!

Na him Dey run am 🤯🇳🇬

I like Atleti admin is appreciating my brother, Lookman. It warms my heart.

We are rooting for you because of our naija brother lookman

Do it again please🙏🏿
