Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Yet to laugh today? Come here please ๐๐๐๐๐๐๐
206,777 Aufrufe โข vor 2 Jahren โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

A Piece of George ยฎ๏ธvor 2 Jahren
Why e carry interpreter like this na ๐๐๐๐

โจ๐ DaddyMO๐โจ๐vor 2 Jahren
Pastor sef drop microphone and interpreter carry him stand dem comot because this one don pass their power ๐๐

Rafiu Yoskey๐ผvor 2 Jahren
My own na say, is there a particular pastor theyโre mimicking?

Okuvor 2 Jahren
@rufus_yoskey Yes

Agbaอbiอaฬkaฬ of ManUtd ๐vor 2 Jahren
@Esleem_cm General overseer, professional scanner dey mud me

BeksFCBvor 2 Jahren
But is this original voice from an actual church?

Ahlex โค๏ธvor 2 Jahren
So whatโs the solution now ? ๐๐ cause them don carry pulpit commot ๐๐

Duke of Africavor 2 Jahren
If this motor no kee me, I go kee the motor ๐๐

Lola Okunrinvor 2 Jahren
Which pastor are they actually mimicking abeg. He will be funnier ๐๐

Mymamasay1vor 2 Jahren
Na here them dey since oooo๐๐๐ See the real video
