Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Yinka Ayefele outdid himself in this album! Solid 10/10.
62,630 görüntüleme • 15 gün önce •via X (Twitter)
37 Yorum

Nice one Comrade Ifedayo. Rugged you mi RB 💛🔱⚓

Right back?

😂😂😂

Sunny Ade version nko😂😂….with the black tapings

What a Fineboy

The guy abi? He fine gaan

Awomen Abby wetin I dey hear? When did Ayefele sing this one again

My BAT is rugged

Wise word from Grandpa pikin 💛💛

Ayefele really kill that beat o... No lies 💛

Modaran,mo ti re-tweet before I listen to am....my hands no dey o Admin ti'a, ayefele bawo

@ghostgyy21 Yinka ayefele dey sing abeg.

You don smoke Igbo

Na new album? Where I fit download am

Odun e kore??

Ayefele keh ?😂😂😭😭

Awo Fantasia Awo Lacoco Awon omo mi ni Riviera D…bat ‘13 No be only ayefele.. Werey 🤣😹

Awumen oooo

God save me say i don disconnect this phone from office Bluetooth. 🙁

⚓️ 💛

I go play this song for whee men dey 😭😭

Bruh he no go better for you . Wetin be this nonsense. See the seeting wae I go play this music.. You wan cause me harm.. You suppose don wise pass all this ..

It’s not even Ayefele , but a beautiful nubia invention

Na Pasuma sing this one now

Ayefele ke, As how 😊

God go rage bait you insha Allah…..Ase waaa

All this kind of song sha

Say NO to cultism.

Eti yawarey

Ayefele too sabi this sal.... things ooo wnkngk this go win am Grammy. Abeg bro you get real Ayelefe name wey pull this bar

Na Osupa song o

A woman go buy robb and seaman abi wetin e dey sing

God go punish you o… Thank God say I don comot for this settings wey I dey before I see this video.

Linguistic

Nyben

No be the new style of prayer Ayefele talk for this track so

This sound is sounding familiar oo 😂😂
Benzer Videolar
Forever Grateful for this Opportunity Daddy Yinka Ayefele 🤎
IamAyox_Lp
68,223 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Yinka ayefele stop tarnishing iseese image
olúwo jògbòdó òrúnmìlà
19,478 görüntüleme • 2 yıl önce

