正在加载视频...

视频加载失败

Yk what time it is 🍽️🎶.

87,103 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Pawon_Viberz 的头像
Pawon_Viberz3 个月前

@XOXO_MIGHTY4ty7 One person no fit carry forest!🌳

all love 的头像
all love3 个月前

Aje you’re better than @seyi_vibez

Razkid 的头像
Razkid3 个月前

Sharp! One person no fit carry forest... He don start to dey sing rubbish and sheh nah most make una dey tag or mention seyi nhi omo una too like use en name for clout

G R A V Y🤠🤍. 的头像
G R A V Y🤠🤍.3 个月前

You good pass ham joor aje 🔥🔥😌

Loseyi 的头像
Loseyi3 个月前

Gbemidebe omo mi

Otizhb 的头像
Otizhb3 个月前

You bad Tml, no need to speak French

activ.yard is today. 的头像
activ.yard is today.3 个月前

ajeh you better pass burna boy.

zephyr🔥🎖️ 的头像
zephyr🔥🎖️3 个月前

Come,you and dapper Dey craze?? You go drop song,una no go promote am wella rush drop another one still no promote am

LIVING_LEGEND60 🐐 的头像
LIVING_LEGEND60 🐐3 个月前

TML MI🐅🐅

Exceptonal Ralph🌻🌺 的头像
Exceptonal Ralph🌻🌺3 个月前

Wetin this one dey sing one person no fit carry forest or one person no fit live for forest

Mubarak sulaimon 的头像
Mubarak sulaimon3 个月前

PAWON BOI O KIN SUN FA LA LA 🔥🔥🔥🔥

𝕀𝕊ℍ𝕆𝕃𝔸🦀 的头像
𝕀𝕊ℍ𝕆𝕃𝔸🦀3 个月前

You still dey sing

PANSA! 的头像
PANSA!3 个月前

New music ?

EVERYTHING CHELSEA💙 的头像
EVERYTHING CHELSEA💙3 个月前

Shey nah album ? I don miss you tml ajeh

$TARBOY 的头像
$TARBOY3 个月前

sabinus 🔥🔥

omo mummy🥹🤎 的头像
omo mummy🥹🤎3 个月前

Omo you too good TML I love you more 🫩❤️

Iam_Marinozy 的头像
Iam_Marinozy3 个月前

Pawon boi okin sunle ✈️✈️✈️

AyInDe👽 的头像
AyInDe👽3 个月前

Let my boy cook🐅🔥

Big Mos 😈 的头像
Big Mos 😈3 个月前

Ogo 🔥

Teee (Ko guide ri) 的头像
Teee (Ko guide ri)3 个月前

Pawon, pawa…gbewalor

Idrisharloma 的头像
Idrisharloma3 个月前

Timileyin❤️

Wande Coal Daily🖤💎 的头像
Wande Coal Daily🖤💎3 个月前

Mad 🔥

Omowuraola🦀 的头像
Omowuraola🦀3 个月前

Pawon

𝓘 的头像
𝓘3 个月前

@DollarRich7lab 2030

ORLANDO 的头像
ORLANDO3 个月前

Sabi 😮‍💨

🪘 的头像
🪘3 个月前

Dapper boy album when ?

hedreez 的头像
hedreez3 个月前

@ayinde46 Pawon boy

adetayo paypal 的头像
adetayo paypal3 个月前

Timileyinnnnnnnnn❤️🥹

Mayor 的头像
Mayor3 个月前

@Tml_vibez

NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽 的头像
NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽3 个月前

PAWON BOY 😎🎶

OᒪᗩSKIᗪᗪ 的头像
OᒪᗩSKIᗪᗪ3 个月前

I know my fav still active

محمد معروف 的头像
محمد معروف3 个月前

You too sabi... gbewa as e dey hot

imole👑 的头像
imole👑3 个月前

Pawon boi

BIGGEST PRINCE ✨️💫 的头像
BIGGEST PRINCE ✨️💫3 个月前

🔥

JOYSUCEX 的头像
JOYSUCEX3 个月前

Sabi

相关视频