Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Yk what time it is 🍽️🎶.
35 Yorum

@XOXO_MIGHTY4ty7 One person no fit carry forest!🌳

Aje you’re better than @seyi_vibez

Sharp! One person no fit carry forest... He don start to dey sing rubbish and sheh nah most make una dey tag or mention seyi nhi omo una too like use en name for clout

You good pass ham joor aje 🔥🔥😌

Gbemidebe omo mi

You bad Tml, no need to speak French

ajeh you better pass burna boy.

Come,you and dapper Dey craze?? You go drop song,una no go promote am wella rush drop another one still no promote am

TML MI🐅🐅

Wetin this one dey sing one person no fit carry forest or one person no fit live for forest

PAWON BOI O KIN SUN FA LA LA 🔥🔥🔥🔥

You still dey sing

New music ?

Shey nah album ? I don miss you tml ajeh

sabinus 🔥🔥

Omo you too good TML I love you more ❤️

Pawon boi okin sunle ✈️✈️✈️

Let my boy cook🐅🔥

Ogo 🔥

Pawon, pawa…gbewalor

Timileyin❤️

Mad 🔥

Pawon

@DollarRich7lab 2030

Sabi 😮💨

Dapper boy album when ?

@ayinde46 Pawon boy

Timileyinnnnnnnnn❤️🥹

@Tml_vibez

PAWON BOY 😎🎶

I know my fav still active

You too sabi... gbewa as e dey hot

Pawon boi

🔥

Sabi



