Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Yoruba language is a cheat code to music ๏ฟผ๐ฅฐ๐น
14,782 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

Make Una help this guy, e sabi the music thingy.

Ajeh.. Nigerians are incredibly talented, yet we live in a country that often fails to appreciate its own people. Imagine how much more we could achieve if talent was valued and properly supported.

I swear go enter studio, you get it

Yoruba music is basically proverbs, incantations and prayers And I donโt mean this as a bantโฆ itโs just what it is

Nice one. He worth make u park ur keke

This line hit differently man ๐ซถ "If I see money ,see kpekus,baba I go carry money go".

Asake no do pass this oneโฆna Grace be the difference

@Olamide baba this guy too sabi.

Omo street dey para with flows Street no dey sleep ๐ค

Lyrics better pass some of your favourites

This guy is damn good. He's spewing bars

I dey hear Asake, fola, seyi vibes.๐ฅ

Leave music for Yoruba boys eh

Aswear ๐ฏ

Una don hear Oju benson own ?

๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Ajeh e sabi ooo

Asake vibesssssssssssssss

@Rybeena_ Letโs create magic

Give the guy a record deal already

๐ฏ

Big up

I beg I wan sign the boy to my project send his details

@iamAbiodunAA Yoruba to the worldโฆ. Burna self tap the grace

Raw talent โค๏ธ

This guy sabi o Walai

The guy Dey good voice sha

This boy sabi ๐

Uncut โญ๏ธ

๐ฏ๐ฏ

He get bass No bi lie

Flows ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ซก

He good ๐

Omoh e can play oo ๐ฅนโค๏ธ

This guy tryyyy
