Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Yoruba people are wicked 😭😭😭
33,893 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

You see as she put respect for insult? Lexus 350 full option? Oya na no work hard 😹

Mabinu alake 🤣🤣

😂😂

This thing no funny oo but

Na laugh u dey laugh or u dey cry😢😂😭

Both

You be Alake true true na... goat and burnt corn na 5&6 😂😂😂😂😂

The guy na Werey 😂😂😂

@ALVIN904575201 The abuse funny she her self Dey laugh

Alake is a name now🤣🤣🤣.. why he say na goat you think am go

Na me be the guy but the only thing wey I get na Full option, no Lexus 350.

Are you still crying or laughing? Because I don't understand.

Aunty alake alagbado 😅🤣😂

People get bad mouth SAH

😂😂😂

Hahahaha! This made me laugh as I forgot for a moment that female goats were referred to as Alake

Mabinu alake ☹️

Lol alake na woman name too. No be alone for goat oo

Alake ika 😂😂💔

😂

Oga you don lie jooo, 3 corn for 200# Ashow na ?

Na this girl a random guy sucks her bwess on Tiktok live😂

😂😂😂😂😂💔💔

Pele baby But bobo yen o paro na 🤣🤣🤣🤣🤣🤣😆

Alake😭😭

Oya no vex. I would report him to his Pastor

Wahala 😂😂😂😂

😂😂😂😂😂😂😂

Na only poverty go make you dey laugh e go be like say you dey cry

😂😂😭

He might saw the way she was eating the 🌽

Come na different person hand you dey use cover mouth dey laugh 😂

You sure say d guy no b MKO? Mabinu alake😁😁😁

😂😂😂😂

😂😂😂💔
Benzer Videolar
Sensitive content
WICKED X BUFFY CROSSOVER 😭😭😭😭
໊
31,377 görüntüleme • 1 yıl önce
