Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
“you a real rapper bro”
137,186 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Best Rapper in Africa no one comes close

No be you I see yesterday for our street? 😳😳🫵

One werey somewhere way be Banger boy go won compare later... omor he go tear ACL o 😅

Omo this guy don revive rap for Naija abeg

@BlaqDripz how i fit drop vn for comment cos i wan shout! 😂

The vocal at the end is killing me . Dem go tear acl 😂😂😂

Hype yourself o cause nobody go hype you.

Make them paste lyrics cus man’s can’t keep up😸

That Tems music vid kan Dey go with the music 😂

Who tf is this guy ??

“this one no be fifa 26 this is the real shit ” guy na once I shout demnnnn

God give blaq long life 😭 see gbeduuuu

Not me watching tems on the TV 😭 I had to watch the video again

Last night my guy started playing blaqbonez catalogue on Spotify and we chop banger enter 4am without even knowing. Bro's got soilders out here

+omg tems.

love this guy to death man!😂proper rapper! Emekaaaaaaaaaa🫡

Asake should stop disguising, he's a rapper before

@bizzleosikoya Rapper 101

@Odumodublvck_ no be to dey shout motion when your rap no get skills. Come take lessons! @reeplaysumtin buy book and pen for @Odumodublvck_ make e for learn

Nobelie

That's dad o ❤️

rora ma pa wa joor 🙏 i first connect to my Bluetooth before i play the video 🔥

Blaq!!!!!! Blaq you’re s!ck!!! Who good don good!!

Only one In Nigeria who doesn't use writer. I'd have recommend myself to you but bro new school pen game supersedes old school pen game walahi

You try bro😍

nbl

Emeka no dey rest

I no hear wetin blaq dey talk o na Tems I dey look 👀

Blaq your plan na to drive person crazy abii 😢 cause omo 🔥🔥🤯🤯

I no dey play anymore... Aggressive as fck. Intentional.. Adventurous.. Out the box.. Unorthodox..... This guy is toooo goood wtf!!

Emeka I need this like mad

@_blaqforce Walai no vex stallion nah TEMS dey enter my eyes

The EVERLASTING TAKER.boss please change my condition with OKADA pls Boss 😥 @BlaqBonez

You too baddd 🔥🔥
